पिन किया गया ट्वीट
Mr10seconds
2.1K posts


This .....na wetin make so many person turn old taker dem see block lavish am think say block go dey come Everytime
Dr Fab@Tufab
If you defeat poverty, don’t let that shit come back again. E dey hard to win am 2 times. Na very stubborn spirit.
English

@ChuksEricE The background song though 😂...."I could have seen it but I was just so blind " 😂😂😂😂
English

He pranked several commercial motorcyclists by pretending to be stranded and asking if anyone could take him to Ajah with the only ₦200 he had. While some refused to help, one rider agreed to take him. In return for his kindness, he surprised the rider with a gift of ₦150,000🥹✨
🎥: Soft J prank
English

@ChuksEricE The guy way no gree help stand up from him bike when him see money 😂
English

@DanielRegha Arguably what this present government is showing us 😞😞😞😞
English

@john322226 You go give us way no go sleep small rubbers if Elon pay tomorrow 👌👌👌
English

@instablog9ja Moral lesson:Only few go really put you on ....how do you get much subscribers ....tell your fans like and sub 😂😂😂😂😂
English

@instablog9ja Honestly I stop posting Sunday pictures bcoz anytime way I post na always billing "show your boy love ,show your girl love ,see as you just dey fresh sub me na 😂😂😂😂😂....omo I don even comot my Dp self
English

@lexi_trades1 You better date someone that is also a virgin bcoz if one don taste and the other never taste .....na only time e go take the one way don taste go also want make you taste from am 😉☺️😉
English

























