HIM🗣️
1.9K posts


@Shards33 @captain_homo27 @Leemon_X Laugh wan kii me when I watch am
Rice na idiot😂😂😭
Baller, but e just dey fool here
English

how i start moving at 5 a side when i realise im having a stinker
BR0TD🕊@bronthedouble
Pushing 30 and can’t scan but people wanted to compare him to Pedri😂😂
English

To get past this guy you have to bypass the whole midfield using long ball.
F2P Gamer🎮@Temple_cfc
Best Dmf Free card🎁 True or cap?
English

@Leemon_X @jackmoon671 @Feyhiii @Mustard9999 Check cs I talk wen person tell me say even for darkness e fit recognize my yansh😔
English

@somtodeyforyo U nor need to wake up to collect these days
Dem go dey attack u dey go
English

@Mustard9999 @renieeee__ @Leemon_X The dey build future problems by not sneezing the normal way
Just do ur shit and apologize to people around
Nobody really care.
English

@renieeee__ @Shards33 @Leemon_X Niggas no know the pressure wey sneezing dey release 😭😭
when her chest burst, she go rest
English


@Mustard9999 @Praise_Ffs @Leemon_X Messi drop 50 for just league
How many goals mbappe take win European golden boot again??
English

@Shards33 @Praise_Ffs @Leemon_X Niggas dey net 30 32 for Laliga that year
Nobody rate them because those guys dey paste 40😂😂
English

Mbappe in Ronaldo and Messi era would have given them a run for their money
Sofascore Football@Sofascore
🧱 | Brick by brick Four Lego ambassadors. Four world class football players. And their World Cup history in one place 👇
English

@Mustard9999 @Praise_Ffs @Leemon_X Nobody for any era go give dem stress
Dem go eat up ur struggles like say u regular.
English

@farouk97_ @77gocrazy Na dem like each other pass
But na dem cook each other pass
English

Why's everyone leaving
Fabrizio Romano@FabrizioRomano
🚨⚠️ OFFICIAL: Italian Federation president Gabriele Gravina has just resigned. It’s over.
English




















