adebowale🪖
705 posts

adebowale🪖
@adebowale____
Delayed dreams can live again,while i breathe i hope.
Lagos, Nigeria Katılım Temmuz 2025
50 Takip Edilen13 Takipçiler

na why you never boom since 2 years
9Z@9zerobillion
Arsenal will be the first ever team to win the champions league unbeaten. Write it down. Golden UCL incoming. 🏆
English

@DatBarrackgurl Na true ,I used to buy from her back then she no lie 😎
English

@DatBarrackgurl Abi naaaa😅.
How's your sis by the way ? Hope you've succeeded in getting something out of her so far ?
English
adebowale🪖 retweetledi

@vslkemo You sef go chat another person first dem no born you ,Na middle everybody dey for dis life naso life settings b abeg.
English

@iretio1 @instablog9ja No vex jare mami, these peeps go jst come online come dey yarn dust on top wetin no concern them 😅,
English

@officialmoore7 @I_Am_Special21 Make I try my luck again today after wks of resting from dropping acct for giveaway cos man don tire..8101302947 opay sir

English

Let’s share 20K 💶 cash each . Just follow @I_Am_Special21 , drop screenshot and your account for 20K cash . .I will be crediting alot of people 🙌🏽💪🏽🤝
English

@AsakyGRN Okayyyy dat same tinubu's Tvc abi ?? 😅 una never ready..
Filipino

Peller faces backlash from TVC News, which issued its own report and opinion on his statement about the Maldives trip not being for civil servants.
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍@AsakyGRN
“Maldives isn’t for civil servants. If you come here, you’ll go broke. I have already recovered the money I spent to come here. If you want to come to a place like this, you have to have a backup plan and have people by your side.” — Peller reveals.
English

@_Fabianszn Omo no b meat pie o na meat sigh 😔 ' your sister make o 😅
English

@PrinceS69620050 @instablog9ja You don hear abt garri bfor ? Abeg i dey manage my life saver jeje o ,if you chop rice for apc finish make you meet sowore e go gve you plug where you go see bottled water step am down..una politicians dem 😅.
English

@adebowale____ @instablog9ja 😂😂😂😂 Na rice you wan chop? Support APC you go chop am belle full
English

@PrinceS69620050 @instablog9ja Broooo make this rice done now dem jst put am for fire now ..you wicked o 😅
English

@DanielD33696526 @instablog9ja Our national treasure" make nothing touch am o lol 😆.
English

@adebowale____ @instablog9ja That one weak me oo. Our grocery
English

@instablog9ja I have someone dat doesn't eat crayfish too ,it causes him rashes and lumps all over his skin for days...
English

@DanielD33696526 @instablog9ja Garri wey boys dey paste day and night na hin dey gve person rashes so,omooo we no really know wetin God do for us o😅
English
















