Amanda Smith
31 posts



@iamBigChops This kind thing for Nigeria no fit happen lie lie
English

@collins_ej67554 This game go come I don see ham spiritually
English

@na_praise Some companies stingy eeh see wetin dey give man of the match 10k for biscuit abi na food 😠
English

@Gabbyguccii This mean need to be sue also place crucify 😠🫣
English


Hello @SportyBetNG , You are defrauding your customers.
You deactivated an account with 20 million naira balance.
No access to login again.
There are plenty receipts. Stop the fraud.
English

@harm3t U for use the 200k buy phone Dey use struggle for engagement on x
English

@aganiyu687 Omo Chelsea just do the worst coz right now I have vow that i won’t carry Chelsea ever in my game
English

@ScottRoyy Abegg make una no dey carry Chelsea for game them to poor this season
English




























