Makinde Oluwadamilare@Amazing13Touch·25 Oca@Deyvxxd_ if na u your house dey burn, u go share sprite ?Çevir English0002
Mazi Tee@Mazitundeeednut·5 OcaAnswer this question without using “Ya", "Yes", "Yeah", "Yep", "Yea", "No" "Nah" Do you need money?? 💰😎Çevir English2.3K991.2K107.2K
Makinde Oluwadamilare@Amazing13Touch·30 Ara@lilyjoelily u see that president, make that one die firstÇevir English0004
RUTH 🇨🇦@it_Rutie·29 AraMen will just see you and want to knack. What if I’m a w!tch ??😭Çevir English3.2K4667.4K899.4K
Makinde Oluwadamilare@Amazing13Touch·30 Ara@wealth_sam na stone I go use kill Dem😂🤪my own go pass David and Goliath matterÇevir English0001
Makinde Oluwadamilare@Amazing13Touch·28 Ara@Cleverlydey4u @carterefe__ No be regha be that truly?Çevir English00027
Cleverly 💐@Cleverlydey4u·22 Ara@carterefe__ We don finally catch dey person wey thief popcy phone.. na Daniel regha do âmÇevir English18537816.2K
CARTEREFE@carterefe__·22 AraPhone way me and popcy dey use chat una thief am💔 If I enter Lagos phone go tooooo miss😡Even Tecno P5 I go thief am joinÇevir Accra, Ghana 🇬🇭 English5395909.3K296.4K
Makinde Oluwadamilare@Amazing13Touch·24 Ara@carterefe__ u too bald bros😂apari Carter🙌Çevir English0002
Instablog9ja@instablog9ja·15 AraWhat name would you call him, if he was a rapper?Çevir English4.8K3547.4K1.2M92
Makinde Oluwadamilare@Amazing13Touch·22 Ara@abazwhyllzz Ah ah, u dey whine? oloba whizzy of courseÇevir English0002
Makinde Oluwadamilare@Amazing13Touch·16 Ara@burnaboy Big big money like oluwa burna own, na him I pray forÇevir Filipino00032