@comradeluta@wlcback14 My guy say na "no go defend kee" you wan de defend wetin you no get
You see as my own receipt de
Show your own like that
People de buy land no be today 😒
@ArcUracy@wlcback14 You no go defend keh , e shock you abi now it’s fake but yours is real 😂😂😂😂 egbon adugbo aye yin ti baje sir , you never show your acc balance o 😂😂😂😂and your car 😂😂😂😂
@ArcUracy@wlcback14 Life for Wetin ? You showed your own you no lie na me come dey lie , your life don spoil sir , old for nothing , 45 years old man with 10 years old brain 😂😂
@ArcUracy@wlcback14 You for no buy at that age nau , we be age mate you no shame you dey brag about 2016 with under 25 , when you was my age why achievement did you have you grow old before you try dey make ham little in life but at my age I achieved all those things you should be ashamed sir 😂💔
@ArcUracy@wlcback14 45 years old ? And shame no catch you ? Your wife supposed dey shame for you but obviously she no get level just like you too 😂😂😂💔💔💔
@ArcUracy@wlcback14 I don’t even need to , until you check the meaning of ewure too, we don’t want you people in Lagos and you can’t govern in Lagos and there’s nothing your papa can do about it we give Una kano and sokoto that’s if dem no pursue una like Ghana people did
@ArcUracy@wlcback14 You still see me in my car inside Lagos city , now show me that your account balance and your car if you no show me na moto go jam you and your whole family 😂😂😂💔💔💔poor rat
@ArcUracy@wlcback14 Ekuke , I was driving before , you no fit relate because you don’t have a car , this is my own land o and thats a proof of my name 😂😂😂😂💔💔💔💔
@ArcUracy@wlcback14 Figure dey show 20 million or 70 million and words Dey show 40 million 😂😂😂😂💔💔💔💔💔dem suppose axe 🪓 your head a fool at 40 is fool forever now what about you wey be 45 years ? 😂😂😂😂
@ArcUracy@wlcback14 Imagine someone being burned in 1981 , a grown ass man like this still fooling around in twitter disgracing his family , una no really get life truly 😂😂😂💔💔