
@kaylah_osas I think say nah only me notice oo 😂 cus nah redeem member I be before but the way dem dey praise this man he too much
English
•
280 posts






"I apologise for saying if you don't pay tithe, you won't make it to heaven. I'm sorry, I was wrong, it's not in the Bible." ~Adeboye To those still giving these business men and women their money, thinking they're buying eternal life for themselves you're deceiving yourself.






If you like, continue giving out your hard earned money to your pastor thinking you’re giving it to God. You wey no get passport, wey never even comot Nigeria before dey pay tithe to who get USA permanent resident. When you go wise up ??
