Beeb 😏 GGMU ✨💫
2.3K posts

Beeb 😏 GGMU ✨💫
@Beeb_GGMU
Manchester United Fan💪❤️💯 | Football Lover | Good Music 🎶Only | Tribalism/Religion Stunt ❌| Professional Phone Photographer | Put It The Work 💪
Somewhere Katılım Haziran 2014
616 Takip Edilen98 Takipçiler


@yabaleftonline Imagine
You deh paparazzi normal tin for street
Many OGs dey play dem shima tape on how deh take help their nigga sef
If you deh street, you no suppose dey reason dis shii for women only sha
English
Beeb 😏 GGMU ✨💫 retweetledi

@yabaleftonline Make God no put ham where it’s hard to find.
If person offer you food CHOP HAM ooo.
Note: MAKE DEM FIT TALK ABT HAM TOMORROW, NAH WHY DEM HELP YOU TODAY.
Only God fit help you wey him no go tel anybody.
Some fit no talk ham today buh wait til dey hear good or bad news abt u.
English

@yabaleftonline LIFE DRAMA 😎
Fellow nigga sef dey play dem nigga tape for shima say him help ham or buy ham food, so ….
Something nah LIFE SHii we jus need to FUKK wit it ..
Abeg leave wetin she go talk ooo, take any good offer frm her.
Wetin you knw hear nw, TIME to hear ham dy come ✌️
English

@jessicaobode @ErlingRoIe Smile you come dey cry, chai
Person wey dem buy seasons ago 😂
All for d money sha
English

Beeb 😏 GGMU ✨💫 retweetledi
Beeb 😏 GGMU ✨💫 retweetledi
Beeb 😏 GGMU ✨💫 retweetledi

@Boyllona_ Idan @Boyllona_ wen you go feed us with singles n album 💿 nah … I believe you gee
English

@6oss_x @Wizarab10 What dignity is lost? when side chick wishes to become the wife someday
English

@_Jnxn99 @6oss_x @Wizarab10 Ogee 💪😎
You nailed shii HERE.
Real One 🍻💨
Question for a baby man who think he’s a MAN 👨.
Nothing pass make she dey committed to ur marriage, make she no CHEAT.
Plenty Hole 4 dem opposite Gender
English
Beeb 😏 GGMU ✨💫 retweetledi
Beeb 😏 GGMU ✨💫 retweetledi

We must #OccupyMTN. The exploitation of Nigerians by telecom operators can no longer be tolerated. While @MTNNG stands out for its dominant market share, it is not alone; @AirtelNigeria, @GloWorld, and @9mobile are also implicated in practices that shortchange subscribers. Nigerians deserve fair value, reliable service, and accountability from every operator, including the loafers @NgComCommission and @bosuntijani, Nigeria's Minister of Communications.

English
















