OHMZ
9.3K posts

OHMZ
@Big_ohmzz
Building in silence || farming loud 🕸️
Katılım Eylül 2024
2.7K Takip Edilen701 Takipçiler

That boy wey been dey fly bike don finally buy him own car.
That boy wey dem dey put for back seat because of woman don buy him own car.
That boy wey Mr Matthew talk say e no go ever make am for life, don even buy car before Mr Matthew.
Congratulations to me, guys. 🎉



Marvo Sneh@marvo_sneh_
Made a big boy purchase 🎉🎉🎉🎉
English
OHMZ retweetledi

@degenBRO__ 😂💔 sold three good times.
But I always keep my porch and charger as a reminder to get another one😂.
Currently using my REDMI A5.
soon I will get an iphone 14 😮💨
English

@_TIM_IS_HIM Dem supposed lash you brr.
No ever dress like this pass una gate.😒😂
WTF
English

Alright, I noticed how everyone is pointing at my mode of dressing, and I've gotten lots of DMs regarding it.
I wore what I had, and I'm not sorry about it,
Thank you.
Yes, I'm the one on black.
#IbadanWeb3Hangout

Kelly (Blue tick)@kelly_xspace
I no blame xeus way Host blockfest for SA, coz watin be This? 😭😭😭😭
English

one year with her ❤️



ً@fergieishim
anniversary shoot with my woman, waiting for this photographer 🥹
English

all of una for this place, come meet me for the citron hotel by 12pm sharp. i go package celeb update for una.
you’re clearly not seeing a dime from this web3
Kelly (Blue tick)@kelly_xspace
I no blame xeus way Host blockfest for SA, coz watin be This? 😭😭😭😭
English

I talk this thing yesterday una talk say I dey talk too much
Nobody for there get Dynamic Island
And 14 pro is just 600k💔

B33JAY🪽@beejay0x
So non of Una for here fit afford Dynamic Island💔 Wetin vex me pass na that guy wey carry techno pop 2😭💔
English

@millz_web3 @mylifechangefa1 💔😂 what if Dem carry you from there 💔
Jus saying BTW
English

E remain 40k wey I keep aside for TP
DEDE!@minutesimal_
Dem use 150k salary swe@r for Nigeria employers???
English

2021 Dongfeng F T5 EVO 🇨🇳
🏷️ 23M
Home Delivery (🇳🇬)
Shipping, Clearing & Duty (included)
ETA 45 - 60 Days.
Text @Wizarab10 for payment details and structure.




English
OHMZ retweetledi

if you have a strong faith of buying your first car this year, repost.
𝖢𝖧𝖱𝖨𝖲𝖫𝖨𝖫🇬🇭@chrislil_gh
if you have a strong faith of buying your first car this year, repost.
English

















