Sabitlenmiş Tweet
Coole
4.6K posts


@yourchioma_ @kelvinholdon It works actually this is what I used and it worked
English

Bro be spending 6 figures usd every week like it’s nothing…😔
THE DEBUT HUB@thedebuthub
🚨 Another Rema piece with Johnny Dang 💎
English
Coole retweetledi

@UrglyGramm You just dey shame poor people these days… be like you just dey on crazy motion
English

Poor ppl always choose quantity over quality, God who made me, I no fit enter your house if you dey use this type of air freshener, when no be say nah mortuary u dey stay 😭..
Ikorodu President@AdebayoONGod
What do you know about this perfume? 🤔
English

@JarebJay I know a stoner that year way dy go e be school go follow their prefect talk vis helping her sort her course for school
English

😂😂😂😂some men are so foolish I recommend smoking weed a lot for young men. Because you have a new gf in your ex gf school during your new gf birthday you hired paparazzi and prado to go and make your ex gf feel bad, that month the girl no come school she Dey Dubai but you no sabi. No stoner will waste 28g or more to oppress his ex
English

@ayo526aaa @mftopboy Bro how pof take dey stay your phone ejeh… abeg update me
English

Oh nah manual, nah 2months I give u, u go call that your dry cleaner 😂
Ikorodu President@AdebayoONGod
Ever since I bought this washing machine I’ve stopped patronizing my dry cleaner and I’m not happy seeing him go hungry. Washing machine for sale I wan Dey patronize my dry cleaner back😤
English
Coole retweetledi
Coole retweetledi

@realmostack arsenal won the league, you can finally drop the album now ❤️
English

@i_remain_huncho @shadedtheo This one go far… you nor fit come back from this one😂😂… e better make dem even catch me say I dey do ice self
English

@shadedtheo My mama don catch me for bathroom before when I dey beat my meat 😂
English

That one nor be for my mama… you go still watch motor when you reach house😂
lowkey🧃@deylowkey247
When I realize say money get power na when I collect my first cashout that year, I credit my mama better funds make she take arrange foodstuff in bulk, na that day I stop dey wash plate for house.
English
Coole retweetledi
Coole retweetledi
Coole retweetledi
















