︎ ︎
3.1K posts


I nor fit believe say na you de always call people poor

URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
If I engage any f00lish upcoming poverty account again make God take u, make una shaa no die for one room🤲..
English

@thedebuthub @Tml_vibez He get one guy sha 😹 wey dem soon surpass make I no talk
English

Any man wey carry this thing go Monaco don kan agbako
Instablog9ja@instablog9ja
“All the billionaires are in Monaco, once I drop my child I’m back to the streets” — Woman reacts to Sophia Egbueje’s Monaco trip
English
︎ ︎ retweetledi

Guy you talk too much for someone that looks like a crocodile, it's none of your business if I dey live for one room.
You really think cos God don butter your bread small you're above everyone else here bah?.
All you do here is to downplay people's efforts all for clout and validation..
Naso you drag Rahman Jago, drag 5star and other people, now you don come for me too..
You have been on my matter for the past few days now...
Nobody force you to engage on my tweets...
For your mind na the Turkey and Igbo be wey u dey see be riches ooo..lmao
Better focus on your ígbó niche and leave me alone 😒

URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
If I engage any f00lish upcoming poverty account again make God take u, make una shaa no die for one room🤲..
English
︎ ︎ retweetledi
︎ ︎ retweetledi

SEYI VIBEZ WAS GLIDING ON "BIG BIG THINGS"
HYPETRIBE@hypetribeng
WHO HAS THE 2024 VERSE OF THE YEAR ?
English
︎ ︎ retweetledi
︎ ︎ retweetledi
︎ ︎ retweetledi
︎ ︎ retweetledi
︎ ︎ retweetledi
︎ ︎ retweetledi
︎ ︎ retweetledi





















