QuinTillion
228 posts


@yarlo_wtf @davido Damn!! My idolo gots them on fire...
It's his name everywhere
English

david is the most use.less aneema ever…u no even respect ur wife birthday
u com twitter turn banger boy today of all day. u f00lish gan @davido
English

@kallystouch Brooooo you're literally everything you said he is 100%
English

I knew his been a fool all this while that’s why I put him in his place, this guy is a bitter soul, very bad person who doesn’t even send his own family. You will be exposed One day Fool

Davido@davido
E wa woo ! look he’s on the floor 😭🥾
English

@wizGirlis3 How you want take bag this kind man when first of all you no get level to dey where him dey,secondly all the women he has been with are ×100 better looking,richer and influential than you can ever dream of...now ask yourself
Who is disgusting to who
English

@KingIbukunoluwa Wizkid cants say shit cause it's involves davido
No dey feel say wizkid dey ignore am
Na your poor mentality dey make you think like that
English

@fwzishere Nobody send him papa but you post about am🤣🤣🤣🤣
Plus for out of 10 post you go see...davido get like 8 wey him name dey inside..lol but una no send hum papa
Clowns 🤡 🤡 🤡 🤡 🤡 🤡
English

I used to think those black things on the thighs are only worn by whores 😭
BAMIDELE🕊@thenihiin
31🎂
English

@kallystouch In this life,next life and next 5 lives wey you go live,you no go ever touch money wey davido get or collect Grammy
If e easy,tell wizkid make him sing use am collect grammy
English

@JJoshhua Lol person with 2500 followers dey talk..
Dogs dey bark,ants come dey para
English

@Elozino__ Shameless frog wey get relevance pass you and your generation
Get level still pass your and your generation come still get money pass you and your generation...na your papa be useless frog oo
See clown wey him born as a woman🤣🤣🤣🤣🤣🤣
English

@kallystouch Lol you wey we no Sabi
Put profile picture talk nonsense na make we see your stupid face..if Tunes skin Full make him put body
English

Even with your offline you go still collect matching

Davido@davido
Leave online We go see offline ✌️
English

@GuyMr10 Dj tunes no Sabi you oo
This one you dey use "WE"
Lol who you be for the fight?🤣🤣🤣🤣
Davido,Tunes get issues
You dey hard yourself....clown
Stupidity at the highest level Lol
Full
English

@kallystouch The album lost be him still sell out tickets for tour,tell me about your fave?
English

@emadeyforyou How many rich and wealthy people get Bugatti 🤔
Abi because him wan proof to you wey be clown say him get private jets,make him go buy Bugatti???
You wey dey suffer
English

@big_zehrry Your opinion is for yourself
Thank God say you be you
English

@GuyMr10 Lol 😆 this guy na davido die hard fan
E be like davido no notice am na why him dey hate...early morning
You don post about davido,even me wey be him fan no dey promote am reach you 🤡🤡🤡🤡🤡🤡🤡
English

@asakemusik has cooked🥶🤩
Not done listening yet but Omor!!! I've loved every sound/song I've heard from the album..album worth 5 Grammy
@asakemusik I love you brr❤️

English

@JarebJay This or that
Them no ask for history of this or that..
English
















