Collins 😈☘️

315 posts

Collins 😈☘️ banner
Collins 😈☘️

Collins 😈☘️

@CollinsChi89773

Ambassador ☘️😈

Canada Katılım Haziran 2025
9 Takip Edilen7 Takipçiler
Collins 😈☘️
Collins 😈☘️@CollinsChi89773·
@PeterPsquare U don almost change everything wey deh ur body you don change your head shape you don change your birthday date , you still change your teeth shape who knows wetin u go change next 😭😂
English
0
0
0
31
Mr Psquare
Mr Psquare@PeterPsquare·
Una dey vex like say I cancel Christmas? 😂🤣😂🤣😂 Na my birthday date I move… no be your own, why e dey pain you? Even Jesus Christ December 25th date sef, people still dey debate am 🤷🏾‍♂️ Why cry more than the bereaved? Only in Nigeria 🤦🏽‍♂️ Funny how my birthday date shift is causing more pain than Nigeria's real problems 😂 😂 Just for the record: Insult no dey reduce success. Who don make am, don make am! Know that and know peace✌🏾 #OGForever🙅🏽‍♂️🔥
English
1.8K
220
2.7K
232.3K
Cleverly 💐
Cleverly 💐@Cleverlydey4u·
Na money make you meet us, you don’t have s3nse, you don’t know how to talk, you don’t have manners.. you don’t know what to talk in the right time” — Ojo tells Davrel and he left his stream after too much disrespect
English
354
795
13.2K
1.3M
Jenny
Jenny@Jennnyyyyyy·
What is the weight of Rabbit? 🤔 Difficulty - Easy 😉
Jenny tweet media
English
28.5K
935
19.9K
7.8M
Collins 😈☘️
Collins 😈☘️@CollinsChi89773·
@WorldwideTygerz Are you a bastard?? Did I mention wizkid?? U guys will allow other African to insult our artist and get away with it because u bastards are doing favouritism to opposite artist😒😡
English
3
0
4
448
AYOXX🪖🪖❤️📿📿
Frame 1: Tyla engagements on TikTok without Davido Frame 2: Tyla engagement on TikTok with Davido What do you notice ??😭😭😭
AYOXX🪖🪖❤️📿📿 tweet mediaAYOXX🪖🪖❤️📿📿 tweet media
English
173
68
1.2K
107.9K
Nigha 4rm D Oda Syd👽☠️
@jahboyback Me sef no understand 😂 Na why i leave rap naija music, them just dey force am I would always go for OD over these other rappers cos they’ll ain’t rapping shit.. Better give me good gbedu make i vibe than a forced rap
English
28
2
34
13.2K
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
Omo, I hear sey pocolee don arrest this Big Ayo because of this tweet😩
DAMI FOREIGN🥶 tweet mediaDAMI FOREIGN🥶 tweet media
English
399
233
2.6K
169.8K
Speed Darlington Akpimmuo
Speed Darlington Akpimmuo@AkpiSpeed·
If twitch want me let them personally invite me and pay me as the legend i am. I don't do shit because others do
English
150
76
1.4K
35.7K
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
Bro, Wizkid is Big! He didn’t even make any noise that he’s going to perform at Coachella! He surprised us! That’s My GOAT!😂🦅❤️
DAMI FOREIGN🥶 tweet media
English
963
3K
27.8K
334.3K
Collins 😈☘️
Collins 😈☘️@CollinsChi89773·
@Odumodublvck_ Make something do blaq first na dat time you go know say na just ur music we like we no like you
English
0
0
0
79
INDUSTRY MACHINE ⚙️
INDUSTRY MACHINE ⚙️@Odumodublvck_·
GO ASK KING VON NA RAP BEEF BE THAT NO BE THAT RUBBISH WEY UNA DEY DO FOR NAIJA HIP HOP ASK VECTOR E GO BLOW UNA MOUTH THE WAY E TAKE BLOW AQ NA BEEF BE THAT. BEEF NO BE STUDIO. BEEF NA IF YOU NO KPAI ME I GO KPAI YOU SO I ASK YOU WAN DO RAP BEEF? PUSSY
English
2.3K
457
6.1K
1.8M
I'VE GOT YOU TWISTY
I'VE GOT YOU TWISTY@__datwisty__·
@Baloxxd Nobody for thos two dey rap abeg... Make them carry those rubbish go that side
English
12
1
9
1.8K
BaLox
BaLox@Baloxxd·
Who is a better Rapper ? Odumodu blvck. Or. Blaqbonez
BaLox tweet mediaBaLox tweet media
English
291
39
577
26.3K
Collins 😈☘️
Collins 😈☘️@CollinsChi89773·
@Daygenius U wey never even get 1k real streams deh talk, after online comes real life 😒
English
0
0
0
2
DAYGENIUS☀️
DAYGENIUS☀️@Daygenius·
So???? Did PDSTRN reply? You can tell people to respond, it’s not compulsory bro. Especially if you feel the other guy is chasing clout and looking for cheap promotion. Dude dropped the diss with his album… make OD con reply to help am boost him album sales… u dey think at all???
Shevchenko@fvckshev

I know you a fan but please keep it real. You an HipHop head you know the game is the game, i saw you on the TL during the drake and Kenny saga. I seen you asking other niggas to get in the booth, you never called it promotion. This you talking to @THEPDSTRN Keep it Real.

English
7
0
4
1.7K