

𝙂𝙝𝙤𝙪𝙡
11.6K posts

@CryptoGhoul_07
Web3 Enthusiast || L.I.T Trader || Creator || Building @ecofi_official1 || Building @NoetheaDynamics



Davido and Burna boy have never been this scared to drop new music Last year was a h£ll for them.






Asake and toki needs to find this guy. He’s going to suit for “skilful” music video😁🪖🔥 the guy Na confirm Giran . Asake easily got the biggest fanbase among the new generation 🐐🪖❤️



I STAN WIZKID NOT ASAKE .. I’m not doing the Alliance gimmick with una if you no crZe no con under my post wey i bant asake dey tell me “and you be FC ooo” I stan Wizkid and Seyi Vibez .. Cos i don’t understand,we have asake fans that stan Burna join and do bant Wizkid ,so cos i stan Wizkid make i no fit bant asake but his fans dey bant Seyi Vibez .. pls behave all those mumu acct wey dey talk that gimmick behave ooo abeg


lmao, i don see say wizkid fans and asake fans for this app don dey fight already. real ones know it was just a matter time. 😂






So FC and Giran alliance dey pain you people like this 🤣
