Davala
433 posts

Davala
@Davaala010
your favorite baby girl 💗 pls follow me 🥺
Katılım Kasım 2025
129 Takip Edilen72 Takipçiler

@Mautiin01 If it is Anambra's money, is it your business???
It's our money and his wife can spend it.
We have too much money in Anambra, so it's nothing.

English

What does Peter Obi’s do for a living for her to be able to afford all of this things.
Her husband has one shoe and two black 2piece cloths.
Anambra wealth ?? Who knows




Caroline Monday@MondayCaroline
I present to you the Incoming First Lady of the Federal Republic of Nigeria with so much steeze. Clear road for who sabi..
English

@bhadboy_Andre2 We plenty here I no get any pics of me online anywhere
English

@fkay_oshogbo @bopdaddy4lyf @omonna14 Wetin u no know don pass you
For garrison and Choba PH. men dey run am steady in low-key
Engineers wey dey run am no dey get shop then carry go corner run am bring for you
English

@bopdaddy4lyf @omonna14 If u flash am finish dem go ask u for icloud login thats yy he talk say u no fit flash am
English

Imagine r!sking your freedom for phone wey you no fit reset, you no fit use, you no fit unlock 😭 Apple really wicked for thieves 😂
AndyJnr ° Umaru @AndyjnrUmaru
As a good person, What's your next move?
English

@Javier1eth_ @Sammy_IN2 @jherithecreator @bopdaddy4lyf @omonna14 Dey play
Something wey my niggas dey run steady but na on low-key
English

@Sammy_IN2 @jherithecreator @bopdaddy4lyf @omonna14 Lol from its only from 14 series and above that is difficult to bypass
Even aboki go bypass your Xr
English

@wiredwolfe @aro_tm @Sammy_IN2 @jherithecreator @bopdaddy4lyf @omonna14 Just dey play
Go choba PH ask of bullions bring any iPhone give am then wait for the next 24 hours ur eye go clear
English

@aro_tm @Sammy_IN2 @jherithecreator @bopdaddy4lyf @omonna14 If you flash it they will still ask for your iCloud password why una like to dey argue like pikin?
The only thing you can do with a stolen iPhone is to sell the parts
English

@bopdaddy4lyf @omonna14 Na iCloud e go just enter. If dem manage patch am with software, you no fit use am with simcard or ever use Appstore
English
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi
Davala retweetledi

@oluwayeml Apartment ads. Facebook, instagram, TikTok ads na water
English













