David🟠
933 posts


@_baddobaddo No be lie
We no dey see tithe pay cause everywhere Titus 😂😭
English

We no dey see Titus eat for here , things don tight us 😭

abuja stylist✰@drharveee
How much is titus sardine in your area?
English

This igbo pass me 😂
@_baddobaddo
Ivory ✪@mide_io
If HIV is sexually transmitted, how did the first person get it???
English
David🟠 retweetledi

Omo so watermelon na food I no know
Official_Alpha@alpha0fficial1
@Royal_Alpha5 Watermelon na watermelon seed or no seed 😂
English
David🟠 retweetledi

FT Scores: Brighton 2 - 1 Liverpool
This Liverpool no really get pattern oo,Liverpool players love to play but to mark opponents na problem dem go dey ball watch.😂
their pattern today no pass make Szoboszlai play long ball give Rio Ngumoha di small boy go come dey suffer.
Although di boy good oo, na better winger and e no dey fear to take on defenders.
Before this season start, Liverpool get di smallest odd to win Premier League now see their life, if dem no dey careful dem fit follow Galilee Fc dey chase Conference league next.
I feel like crying for them.

English

@john322226 He wan mke u experience black stuff for your head again na why😂😂
Boss abeg find something do me 8166546353
Moniepoint
English










