DeeMm
98 posts


@Cleverlydey4u If you be star wey you still dey explain for woman you no get level
English

@hypetribeng The werey get two hit hin no wan make we rest with Orin pajawiri 🤣
English

@ChuksEricE Make the boy self go use em own soldier carry the boy later
English

@Mautiin01 He get the kind money wey go dey your hand you go just get mad audacity 🤣
English

“This is not fair. Why will you download my entire movie and put it on YouTube? It was affecting my views drastically. Each time I search on YouTube, it’s your own channel that comes out first.”
— Kemz Mama, popularly known as Mummy Wa, cries out after her newly released movie was allegedly pirated on YouTube.
English

@TheDamiForeign If na him papa beat her no wahala ,he get right to correct her from wrong to right
English

@ChuksEricE You want just leave ?? When you dey enjoy the man money who u call … face your fears alone
English

@General_Somto The dude is just lucky … and the werey self no sabi shot 😂
English




















