Dieko Stephen📉📈
1.4K posts





Tired



Started trading my FTMO account June 29. Entered DD on July 7 and since then my balance been ranging between $9600–$9900. I risk only 0.3% per trade. My account hasn’t hit $10,050 once. I’m consistent but not progressing. To those who've been here what helped you breakthrough?



How else can I get him to pass his challenge? Have you passed your prop accounts?




Omohhh my eyes saw something today




Well u got a collaboration deal 😂😂😂 Ona wey Dey like buy account I active now ooo I Dey talk this thing even my close guy do me this thing 😂😂😂 say na he Affilate acct, guy nor try am buy acct from third party 10k acct for 30k 25k acct for 60k Make Ona Dey play …. Some of Ona idolos with 20k followers Dey do am,them get small idolo’s wey go Dey help them Dey sell them If I start to talk he go be like say I won Dey do religion,our brothers in the other religion doing this,make Ona stop am abeg because Ona nor Dey do Ona self




























