dozi
2.7K posts


@Jifykool10 @PulseNigeria247 Na sabi girl
You no day see her small stew wen everybody wan lick 😂
English


@Olamilekan25125 If your papa west transport two times come court case for Abuja
Him go let go you
English

@slimdaddyoflife Wizkid day get show, I thin say him wife just born, person way busy for house
English

Guy no be Wizkid show now, why “Afro Bringout” Dey make you insecure 😭😭
FELIX@festus23619
Burna Boy performing “It’s plenty” live in Paris France 🇫🇷 at ‘Stade De France Stadium’ (2025) 🏟️ 🔥
English

@Burna_Archive Wizkid be like yahoo boy wen day work military
Them day always day busy for Syria, dem no day ever comeback USA 😂
English

We go soon reach 3 years and Wizkid still never tour
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO@yarlo_wtf
we go soon do christmas and burna boy still never enter 10b
English


@EhiGodstime @1BENNY7G You Dey find who go put you for 0 na
English

@DanielRegha Daniel Regha, if want we go tell am make him sponsor you too’ e no go far
English

@Zlatan_Ibile @_BarnyO That werery go reply, make him finish en last drip 😂
English

@MadridXtra Since that day that Grealish and Doku made him suffer, bro has not been thesame😂💔
English























