Sabitlenmiş Tweet
CCH4N
8.7K posts

CCH4N
@DrChan31
Contra ventum, Contra mundum--Still I rise
Katılım Aralık 2022
464 Takip Edilen445 Takipçiler

@ReadyPlayr01 @DamilolaQween @OnlyOneSalam I just have to finish what I started.
The only I no quit nah because nah person dey struggle pay the school fee
English

@DrChan31 @DamilolaQween @OnlyOneSalam I swr
Imagine goin to class for like 1 week and you didn’t understand a single thing, like… nothing at all
Knew I was cooked straight up

English

Person tell lecturer say he no sabi teach, nah wetin lecturer talk be this 😳

ABDULSALAM✨️@OnlyOneSalam
something crazy just happened in my faculty department rn 😳💔
English

@DrChan31 @OnlyOneSalam Lol
Everybody don paint us as Lazy for Lautech 😂
English

@DrChan31 @OnlyOneSalam Make e con be Ajenikoko, you don die be that
English

@DrChan31 @TechnicalFemi @OnlyOneSalam yeah. I for talk. I think say Control don get e own specialization 😂.
well Power still the best thou
English

@DamilolaQween @TechnicalFemi @OnlyOneSalam Made a mistake
My head was in telecomm
We did control in 400lvl
Telecomm and power are specializatiom in 500lvl
English

@DrChan31 @TechnicalFemi @OnlyOneSalam Una don get control as specialization for lautech? wow
prof Okelola is working o
English

@ReadyPlayr01 @DrChan31 @OnlyOneSalam mention their name with full chest.
they be 3 wey resemble Igbo men lol
English

@Thesavedone_ @jm364913 @OnlyOneSalam Come ydc?
Everybody dey laugh for here,you carry your shitty brain come dey correct me,ogun dey kill you?
English

@DrChan31 @jm364913 @OnlyOneSalam Na you no sabi speak pidgin
Pidgin- I comot school last year
English - I graduated last year
Don't worry about the fee, it is my contribution to humanity
English

@DrChan31 @OnlyOneSalam Oh eyin oga wa
Me I dey IT bayii oo
Success ahead of you boss
English

@DrChan31 @OnlyOneSalam No get issue with lecturer self dem go still fail you 🤣🤣
English

@DrChan31 @OnlyOneSalam I don Dey final year i no Dey do EEE course again
Bye 😂😭
English

@DrChan31 @nurudeennewton @OnlyOneSalam Dr oseni short and black
He sabi lecture oo but during Exam invigilating he is a beast
English

@Evidencemayor01 @OnlyOneSalam Your own nah soft 😂
I wan cross come your department for 200lvl oh
But one evil spirit pin me down to that department
English

@DrChan31 @OnlyOneSalam I get friend For EEE
He dey always tell me about them 😂😂
Our own no really go far
Nah Csc we dey
English

@OlakunleAdetom2 @OnlyOneSalam Aje no dey fail student,if you get serial number the rest nah soft
English

@DrChan31 @OnlyOneSalam lol😂
Out of 4 EEE course I did, I only pass one very well and na B
I am sure Prof Ajenikoko dash me sef 😂
English

@DrChan31 @OnlyOneSalam Bro na EEE i dey for lautech
Which level you dey 😀?
English

@OnlyOneSalam @itsSh0la you don't have tales to tell too? 😊
I remember you are EEE student during your time in lautech
English

@OnlyOneSalam Omo if you any EEE lecturer talk this thing for lautech,e don be for you be that 😄
English


