Lone wolf 🐺

2.9K posts

Lone wolf 🐺 banner
Lone wolf 🐺

Lone wolf 🐺

@DwightMusiq

🎤 Artiste | ✍🏽 Poet | 🇳🇬 Vibes Manchester united 🔴 New single out now 🎶 👇 Tap to stream everything 🔗 https://t.co/AcVAMNh2L9

Katılım Mayıs 2025
1.3K Takip Edilen306 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
@Utdtruthful Make Manchester united just wicked Barcelona collect Rashford back come sell am go Real Madrid or loan go sef if Madrid go gree collect am for next season. Na that time Barcelona go appreciate am more 😂 @john322226
English
1
1
3
9.4K
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
Na only Wizkid dey post wey everybody dey comment under am Big celebs Big artists Stan fans wey don wacko Every stan fans Trollers Xfootball Xcrypto And you fuckin think his impressions and views are bots. He attracts either you like him or u hate him you go still dey find am
English
0
0
0
0
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
What a day to be alive inside one week una don drag my two Goats Una dey drag one say he don too old he no fit play again Una still get mind drag the second one too sef say he no dey do giveaway. Ehn ehn for this my lifetime Celebrity life e no easy true true 😂😩
English
0
0
0
2
Wizkid
Wizkid@wizkidayo·
Album 🦅
English
17.8K
21.6K
80.1K
2.4M
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
Our mumuness in this country really show we deserve everything that's happening to us. Na only some few of us wey still get sense dey correspond things differently I just dey pity. Even mad man no mad reach us right now because he's not mad about the country like we are 😩😂😂
English
0
0
0
1
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
@Toluwase_x Your papa and your mama no chop food since that. When you yourself don do since those kids has been in that captive nothing than to be online tweeting about what other people hasn't done. Una no tell me wizkid don turn superman 😩🤦 Eyy superman wizkid come save our kids 😒
English
0
0
0
8
Toluwase 🇵🇹
Toluwase 🇵🇹@Toluwase_x·
How can you be so heartless, bro? There are literally kids who were kidnapped and are still in the forest till now. Yet you can’t even use your platform to speak out; you’re only concerned about your album. Smh. I pour, you spit.
Wizkid@wizkidayo

Album 🦅

English
348
131
878
58.5K
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
If you truly followed Cristiano Ronaldo from beginning of his career I don't see a reason why you'd hate him. Expect he had batter your team so many times before and that one I understand and that's still the trauma he will leave you to live the rest of your life with mf 😹😂
English
0
0
0
12
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
@Cristiano Let me keep myself here for the future me. I hope my kids see this comment and be proud of their dad for how dedicated I was about my love for cristiano Ronaldo
English
0
0
1
17
Cristiano Ronaldo
Cristiano Ronaldo@Cristiano·
I wish Mr.Blatter health and a long life, with the certainty that he'll continue to witness the successes of his favourite teams and players
English
5.6K
46.4K
57.7K
0
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
Abeg make one artist come dey tell me what to tweet for DM abeg even if na 2k per tweet I dey game 😩😂😹
English
0
0
0
4
Real Baly
Real Baly@itzrealbaly·
@realestos You are under arrest for laying to us first go that side 🙄😱🙊
Real Baly tweet media
Victoria Island, Nigeria 🇳🇬 English
0
0
0
213
osama ✯
osama ✯@realestos·
life so private nobody know say wizkid don gimme 20 million naira before for my edits.
English
28
97
788
13.3K
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
@PulseNigeria247 After match dey bash me no be small Omo na so we comot for big field enter 5 aside ooo after we rest small Na so I just dey bang goals back to back Everybody shock say no be me just play rubbish now now finish for full field 😂😂😂
English
0
0
0
3
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
@PulseNigeria247 I dey play 5 aside for my area one time like that on a steady I be like prime next upcoming Ronaldo Naso my church get match dey start me for first eleven Omo for almost 40 minutes I run full field ball still never circulate reach me 😩😩
English
1
0
0
5
Pulse Nigeria
Pulse Nigeria@PulseNigeria247·
Which is harder? 5-aside or 11 vs 11. ⚽️
Pulse Nigeria tweet mediaPulse Nigeria tweet media
English
91
38
1.3K
39.4K
M.K.O ♠️
M.K.O ♠️@MkoTheComedian·
Wiz go tweet tonight 🤝🤣
English
335
382
7.4K
502K
Lone wolf 🐺
Lone wolf 🐺@DwightMusiq·
Ronaldo wife still dey hustle. Dey model for brand take photoshoot on top yatch. But you sitdown your papa couch dey tell me to buy you sharwama Yes I'm broke 😩 I know but I no go still buy you that sharwama Mctheeew rubbish
English
0
0
1
3