Sabitlenmiş Tweet
Finish-HER👊🏽🇬🇧
5.6K posts

Finish-HER👊🏽🇬🇧
@Finishher007
Skitmaker* EnTertainer* VawuLence* ConteNt cReator & ModEl Tiktok- finishher007
Lagos, Nigeria Katılım Kasım 2013
395 Takip Edilen405 Takipçiler

@yabaleftonline SO MAKE I USE THIS YOUR INFORMATION GO OPEN STRAIT OF HORMUS?
English

@instablog9ja THIS ONE HEAD JUST BIG PASS HIM CAP
NOTHING DEY INSIDE
English


@yabaleftonline TYLA DEY SING AFROBEATS???
Abi na AYRAA STARR UNA WAN PUT THERE
English

@yabaleftonline APC DEY ALWAYS GET ONE ☝️ CANDIDATE WHILE OTHER PARTIES GO FIRST DEY FIGHT THEMSELVES
UNA GO LEARN SHA
English

@instablog9ja MAKE I SHARE THIS VIDEO TO ALL THE AGBERO FOR LAGOS
English


Amara, dem say your Opay dey show Chinedu o 😭
Boys go don fall for this catfish 🤣
𝒜ℳ𝒜ℛ𝒜@youdeservamara
So nobody on X can send me money to appreciate my beauty ke
English

Liverpool will complete the comeback today

Stake.com@Stake
It's the Champions League quarter-finals second leg 🔥 Who are you backing?
English

@instablog9ja NYANSH NA NEW BUSINESS FOR NAIJA
IF U CAN GIVE YOUR NYANSH PUBLICITY U CAN BE SUCCESSFUL FAST FAST.
INVEST IN NYANSH TODAY
English

@yabaleftonline NA ME FIX THE AC, I SAY MAKE I FIRST TEST ADC PARTY IF THEY CAN STAND THE HEAT INSIDE BEFORE DEY GO OUTSIDE TO RULE NIGERIA 🇳🇬
English

@instablog9ja U FIT DEY COLLECT BILLING CLOSE TO YOUR SALARY EVERY MONTH END
English

@PoojaMedia LIVING IN NAIJA DEY CAUSE BRAIN DAMAGE
NA BRAIN REMAIN BUT SENSE NO DEY INSIDE AGAIN😢
English

There is a BIG agenda about the Ogun State international airport.
From AI generated image of the airport that people with actual brains fell for to this old flood video circulating before it was debunked & the original poster had to delete.
Even people with data who can just Google wanked with the old video & I wonder how they will be looking at themselves offline now.
A sorry state of the app.
English

@yabaleftonline IF DEM EXPLAIN NAIJA TO U & YOU UNDERSTAND EHN
NA YOU SUPPOSE DEY ASO ROCK
English

“Tell your daddy to come and do fr@ud in London, maybe they won’t catch him… I live in Europe, not corrupt Nigeria where you use EFCC to catch each other.” — Pastor Tobi Adegboyega
English

Atletico Madrid will make Lamine Yamal cry today

Stake.com@Stake
It's the Champions League quarter-finals second leg 🔥 Who are you backing?
English

@_ahm3x @NoodleHairCR7 Athletico might even still win tonight
English

@AdebayoEst66232 @instablog9ja Sorry 😢 ooo God will see u through
English

@Finishher007 @abazwhyllzz Ah 😂🤦🏾♂️.. Started reading that with a smile and it instantly disappeared.
English















