Guy In Black

36 posts

Guy In Black banner
Guy In Black

Guy In Black

@GuyInBlack02

Zinodict Sporty bet

Katılım Mayıs 2026
31 Takip Edilen0 Takipçiler
Duke Of Osogbo🇳🇬
Another guy don drop another one Hope no be Evian again😬😳
Duke Of Osogbo🇳🇬 tweet media
English
247
211
2.4K
403.1K
Baggy boi😂😎
Baggy boi😂😎@Baggy842·
Abeg this kind scamming tactics still dey work ?
Baggy boi😂😎 tweet media
Onitsha, Nigeria 🇳🇬 English
3
0
5
1.8K
Guy In Black
Guy In Black@GuyInBlack02·
@ogunlekeesther1 @FoluboiNg It’s easy to deposit but it’s not easy to withdraw ,they will say same account u use deposit is what you’ll use withdraw but them no go still pay u Like 3 days now them never pay me
English
0
0
1
5
Guy In Black
Guy In Black@GuyInBlack02·
@FoluboiNg Money wey I wan use place bet today Una hold am okay nah
English
0
0
0
467
Guy In Black
Guy In Black@GuyInBlack02·
@geeee11223 @FoluboiNg I no talk say he no do am I just Dey talk say nah only God knows who he Dey do am for cause I never sabi who chop giveaway for this app before Cause I Dey always try to I never chop once
English
1
0
1
87
Guy In Black
Guy In Black@GuyInBlack02·
@FoluboiNg Nah only God knows if Una Dey truly give money away……abeg help me sort this green app own abeg Nah my last card be the 2700 wey Dey inside God knows 🙏
English
0
0
0
41
Duke Of Osogbo🇳🇬
When I just like 300k for sporty , Na them go fund am and I wan play 3odds put 100k for there Once e boom , I go use am fund tomorrow giveaway again😎
Ayo💚@Slhimdaddy12

@FoluboiNg Make I no stress myself, you no fit do am

English
9
6
17
6.4K
Guy In Black
Guy In Black@GuyInBlack02·
@FoluboiNg I deposit 1k I place bet of 2+ odd I won 2700 and they didn’t allow me withdraw I don’t really no how to use the app
English
0
0
0
18