@39billion 😡😡 Since our government can't do anything to this guy. I'll take it upon myself to petition him. for destroying the life of Nigerians with he useless sportybet code. he need to be jail as soon as possible. many Nigerians are has lost they life due to this guy. 😡😡😡😡
Bro was standing there thinking his teammates will come and hug him but it was only Ruben Dias who pitted him and hugged him
“You are an ordinary player just like us” 🤣🤣💔
@geeee11223@FoluboiNg I no talk say he no do am
I just Dey talk say nah only God knows who he Dey do am for cause I never sabi who chop giveaway for this app before
Cause I Dey always try to I never chop once
@FoluboiNg Nah Una no who Una Dey always credit am maybe nah plan work I no even sabi,person go drop details like 5 times Una no go still credit person
Anyhow shar