DAMILARE
1.1K posts


I no go ever carry okpa 0S again.
Na “ewo ewo” she just dey shout like Famous Pluto..
Enori🎀@Brattyenori13
I say make I go give am small opueh🤭
English

@lunerx_____ @callmebodex @leodey4uu I love nm but bro asake mr money with the vibe run was the best prime by any nigerian artist
English

@callmebodex @leodey4uu We dey talk prime, fuck Spotify bro. That motion wey Naira been get in Nigeria in, was it 2019? Asake don get that kind motion before
English


@Theoladeledada @Zlatan_Ibile if at all, I know say you dey barca but I love Messi too
English

@iamnasboi The funny thing is that I have never for once in my life won a giveaway or anything that has to do with chance reward. But you see consequences 😭😂 I can't count how many 😂😂 or is it Arsenal?
English

@hypetribeng @Dah_Saint001 This guy just dey give im album any name wey come mind
English

@richmanarchade @X_BeyondLimits Why hin no just cashout 😂😂 why hin dey beg Chelsea when sporty don give him the money hin dey find
English

@X_BeyondLimits Why una just mumu like this? Game no score your cashout dey show 28M. Ogun kee u
English


@Alexusdeyforyou He’ll edit picture, post it and be asking who did this rubbish 😂😂
English

This guy is gradually turning this place to Facebook
lobistars🇳🇬@john322226
Who did this rubbish ??
English




























