Sabitlenmiş Tweet
MO.🖤
306 posts


@instablog9ja For me, that’s not cheating ooh. You just follow another man, simple. You no cheat back, madam. You move on with another man who you dey cheat on back dey play.
English

@instablog9ja Exactly, very stupid people. Something dey pain you and you dey with phone. Oga, madam, make una go for check up shuooo.😂
English

No be this kind of messages bloggers suppose dey post. Na Adamu fuck Musa wife, now them go post. Peller finger Jarvis, them go rush post. Carter slap Kolu, them go post. Very useless bloggers, Nigeria dey fall. Una dey watch am, make una continue. He go touch everybody, even if he no touch you, he go touch your kids. Nonsense people.
English

So king Mitchy thought he could make VeryDarkMan stop talking about Tinubu and the terr!ble state of the country with all the ins£curities going on by raising all the past issues they’ve had before all over again and then VDM did this, this morning… Oh I love this😭💔
End b@d government seh✊🏽
English

@dammiedammie35 All this your ranting, King Mitchy. I wish them don kidnap one of your family members or one of your family members don die from hardship in this country. You for no dey talk all this rubbish. Even the way you dey talk self, you be like a crack addict dey talk like a goat.
English

@YxngAhji @instablog9ja Read wetin you write make you know say you be fool, better fool oooh. Go back to school, Oga.
English

@HMP235 @instablog9ja The day the one that say he will kpai people if them video him will kpai you or your brother there won’t be camera there, trust me
English

“The fact that the Nigerian Police is fast in punishing errant police officers does not give you the right to har@ss a policeman. Bringing out your camera to record a police officer means that you are not okay.” — Man reacts
English

@HMP235 @instablog9ja Make thunder fire tinubu then fire all the policemen then fire your papa anywhere e dey ode
English

@yabaleftonline Oga, them go fuck your wife Kamala. Nothing go sup. Na cho cho you dey.
English

@HMP235 @ChuksEricE Just for you bro
CHUKS 🍥@ChuksEricE
“Oga Harrison Gwamnishu, you are from Delta State, I am from Edo State. I have been posting videos for a long time, and you didn’t notice them, but you saw this one because I said I would shøot anybody recording me. I didn’t mean it that way. People actually have the right to video police officers. I spoke out of anger, and I sincerely ask for everyone’s forgiveness.” – Suspected police officer reacts after his video went viral
English

“It’s important Nigerians see this video. This is a clear threåt because we don’t know where this police officer is operating, and someone could be hårmed while recording during a stop-and-search operation. I’ve said it before, some of these officers need to be subjected to drug tests. However, I also want to advise Nigerians: we should always respect officers on duty and avoid verbal abûse.”
–Harrison Gwamnishu reacts to the trending video of an allegedly police officer thre@tening to shøot anyone recording him.
CHUKS 🍥@ChuksEricE
“Any day I’m on duty as a Nigerian police officer, let anyone record me. That person will provide the officer who gave them the order to be filming us, because I will clear everybody down" – Man suspected to be a personnel says
English

@HMP235 @ChuksEricE No need to delete your comment I don already screenshot am. You don talk wetin dey your mind how you sef wan pkai people if them record you.
English

@empiremoney001 @ChuksEricE Oga, no go try am dey video police man wey dey with gun oooh. Even when we dey young that time, if my papa no do my stepmom well for night, as she wake up, na so she go begin transfer aggression. No go fool ooh, nobody get joy oooh.
English

@HMP235 @ChuksEricE If something is not affecting you guys you tend not to feel concerned
English

@norix6g @ChuksEricE You for come help me train her nah nonsense funny enough una evil pass that police man self nonsense
English

@HMP235 @ChuksEricE Na dis sense ur want take train that baby for ur dp??
English

So for police to do their job now na crime? Police go dey search una bags, una go carry phone begin dey video. I no even understand. If police no search, how them wan take see wetin una carry? Na search na them take dey recover guns and drugs. Shuoo na wa! Camera men and women, I hail ooh.😂😂
English

@HMP235 @ChuksEricE E no go better for you
Na bandit go use your blood soak garri
English

Make police begin dey video how una Nigerians dey treat them too. If una wan talk about back then when small money catch us, we dey fight police but them no video us; them just carry us go station, we do the needful then release us. But if na una police get small misunderstanding, una go carry phone begin video. Abeg make we rest, none of us good, leave online talk.
English

@HMP235 @ChuksEricE This is not what we are talking about here now haba, you can even hear the police man saying the new IG is fighting and trying his best for Police to be okay which means a lot is going within the force. We shouldn’t go this low now.
English

@04_meech @ChuksEricE Nah normal word for Nigeria now good person nai you be
English

@IgoloNtezi @ChuksEricE And once you enter a problem, na police you go call. All this is really not necessary, Oga boss. Instead of insulting, pray for them.
English

@HMP235 @ChuksEricE Thunder strike you there... Na we do dem? Nobody send them message. Police officers will never know peace, Na 2 just gather all of them for one room, light them.
English






