
@Edringos @societyluvsdave @YKoluwaseun9 Only 41% of one dance wiz royalties is enough to end all these your solo angedas.. Lol
English
hay why
3.3K posts








This ball is now sold for 8k, we used to buy it for N400.









Now I see why FC no dey like put body for wiz naija features, he has a long list of gifting verses to the wrong people in the industry





“no be 10 people beat DJ Tunez, na only me and na only two slaps i give am. i swear with my mama, if i dey lie make ogun carry my mama go anywhere wey Wizkid mama dey… he come go dey tweet, i think say he go send squad. na internet their own power dey.” — Burna Boy speaks! 🗣️









