@KE__lV_iN@BestBlizz1@instablog9ja If me jam you, ur lineage go kick bucket, kick GP tank join. Na Benin City i dey. No be this mallam wey dey this pic? Wey u be head like native fowl egg? Dem go konk sense enter ur head. Mumu, never grow up.
@He_is_Levin@BestBlizz1@instablog9ja Hahaha... From all the memes you have posted online, show me 100 that is a screenshot from each scene or occurrence. If you can't then you are a very mumu, ekpa, mugu......... 🤣
I nor know how breeze take wave this one come my junction. If I jam you ehen, U fit go kick koroba🙏
@KE__lV_iN@BestBlizz1@instablog9ja Shey Ur Papa na get X abi? Na here i just confirm say Your brain don crash for a long time and u no know. Same set of fools like you are claiming that the screenshot with tunez on the floor is from the f!ght scene which is not, and from an old video. U really foolish to the max.
@Reese12308 Whyyy.....I think say na only me😹
I stopped going to barbing shop for a year, they almost took my hairline inside finish. Na me arrange am back. I dey Barbe myself High tapers
@AdeGodsChild Who start the measuring first? No be u call small boy first?
Money na steady, Heart free and i dey put people through...
I laid my point here. Dem many for Twitter. And my first reply was 😹
So why u triggered. No hate bro, if u doing the good work, continue.
@He_is_Levin Yes e no go better for me… and same as u accuse me and I never collect money from my fellow Man U no go pick again … me and u no Dey here to banter or measure Weath anything u get na for ur own pocket
@Ambitious_Hunta@AdeGodsChild@vector_olal Na village u go go no worry. U think say bro to bro dey help online abi? After you buy fmt, tools, account and whatever ur mind go dey after Dem block you.
@Big_figoo@AdeGodsChild@vector_olal Na the werey dey make mouth😹😹
I know hungry boys online....Dem dey carry Dem for Twitter ask them to buy update 20 - 30k and block them.
do juju
do juju
do juju
real life no be nollywood
egbon adugbo wey do oshole for 2005 still dey ball till now !!!!
no allow em’ whine you !!!
make use of Africa Magic !!!
especially if you are from africa !!!
you need insane level of cleansing to make it out ▪️