Sabitlenmiş Tweet
Holmes
1.1K posts


@saint_khush_ @udysznx You just Wan use English wound me. If you no get nest friend before you enter yahoo, you no go fit see any
English

@Sawdickoflagos @hafutesi @udysznx @tolagraffiti When una dey disconnected nko? How una Wan take spot them? Una wey be say, na slave una be to una Emotions
English

@Neverstatic101 @hafutesi @udysznx @tolagraffiti You wey be say your third eye, you know the kind heavy duty padlock wey dey am? Why I no go yarn dust? You DEY correct kpa
English

@saint_khush_ @udysznx You be like person wey dey do yahoo. You can never get good friends if na yahoo you DEY do
English

@AlettaG344316 @hafutesi @udysznx @tolagraffiti FB boss. Dem choke buh na bad people you go fess see plenty
English

@DocPriyamMD Your penis go be like say na broom dem chuk inside 😂😂 na normal thing. It doesn't happen all the time though buh he dey sup once in a while
English

@iamDukeChris @udysznx Dey play. Na reality be this oo and no be logic something
English

@udysznx Nothing like “time don finish”
You have what you have, there’s no natural limit. It’s bad investments and reckless spendings that drags you down to that level of seeing things as “time don finish”
English

@hafutesi @udysznx @tolagraffiti Your papa na eye service him dey do. He doesn't know the type of people he's suppose to help. He just dey help the wrong people dey go. Shine your eyes and activate your third eye. You go Meet good people tire, na you go run
English

@udysznx @tolagraffiti if you know how many people my pops don help and dem never remember am you go shun this cap
English

@nathan__oji Na agenda to make men weak. Cos as a fine man, you no fit tell me say you wan go fight another person. Dem fit spoil your fine boy
English

This is why many gen z men now suffer Pcos.
FIFI🌟@fifss__
Men need to learn from him, Skincare guru.
English

@AuroraOluchi @Fw_street No difference between a smoker and you that eats artificial foods like, Spag, tomato paste, indomie, sardine, hot dog, shawarma, youghurt and so on. Infact na your own go worst pass
English

@Fw_street That's one way of looking at it, but I'd rather hear, "You don't need to smoke at all."
Keeping a habit private doesn't change its impact on your health.
English

@tizi_prince @cedathewiper_ @Topson010 All this animal be like endangered species and them get work wey dem dey do for EARTH. If you kpai dem now, he go affect everybody oo including me when matter begin sup
English

@wizkidayo Very true, we are still waiting for the new music sir, when are you dropping the bomb?
English

@wizkidayo Shame on Piper for betraying u green 🐍 🐍 under green grass i now understand y re one man army fake guys all around
English

@abazwhyllzz My sis dey like that. Once she's hungry, she go lean, once she Don chop like this, she go fat back lol. Na so he dey be for me too. Na normal thing.
English



























