EMOTIONLESS
4.5K posts


@JoysSparkle @Adeyinka_tweets @dammiedammie35 Sen gbo Werey you don pass your prime yahoo boys no fit ask you out maybe na Wetin Dey pain you be that
English

@Mr_Md33_ Chairman between Davido and Olamide who get hit pass?
English

@JulezJakez @Abujasupercars @HANDINO_ Madam quiet your mouth there😒 una go just dey talk Wetin una nor no
Even pastor jerry use him mouth talk say him wife give am better trouble, abi na just their good side u dey watch?
English

@Abujasupercars @HANDINO_ You wouldn’t know that. They’ve been married for over 15 years and he wasn’t rich in all those years. They had days of little beginnings
English

@naekkeoexpress I love that kdrama no be small😂 especially when dem dey North Korea 😂
English


@usifoh_gift @wizkidayo Truth is bitter true true.
Una wan crusify her for saying the truth?
English

@CFC_Renszo @he_is__best @Alexusdeyforyou I don tire for those people🤣 na them dey make their favy think say he better pass everybody😂🤦🏻
English

No Nigeria artiste dead or alive has more hits than Psquare
ÅŸ0𝕸Į𝕯Ē💜👟@JoyisBackAgain
Who had the most hit songs in their prime?🤔 Psquare OR 2Face
English

@Tonia1645784 @kellybonito_BU Omo I no fit argue with you lady T
For this naija😂 OBO no get hit reach Olamide at all🚶
English

@IAMEMOT1ONLESS @kellybonito_BU Eh???
Baby you’re not making sense😭
English

Oh, thank God I say make I check where Davido come from

Alexus🐐@Alexusdeyforyou
No Nigeria artiste dead or alive has more hits than Psquare
English

@Tonia1645784 @kellybonito_BU When we talk of hit in naija Olamide dust your Davido by far😒 Wetin u wan even argue sef🥹the context says nobody has more hit than p-square, Oya tell me when last person get hit? Not to even talk about when them sing last😒 Olamide simply has more hit than OBO
English

@IAMEMOT1ONLESS @kellybonito_BU Guy calm down no talk nonsense.
Davido has more hits and I made that statement to emphasize the fact that Davido is still dropping hits whereas Olamide hasn’t dropped one in a while. Read to understand
English

@Youngjoe549423 @kellybonito_BU U just mumu🤣😂 na Wetin u wan dey use your life dey do for X be dis?
U really have a long way to go.
English

@IAMEMOT1ONLESS @kellybonito_BU Lala mummy ati daddy eh ti pasan lo ri eh niyen 🤷♂️
Filipino

@Tonia1645784 @kellybonito_BU Who get hit pass between the two of them?
Abi u nor no Wetin be hit?
English

@IAMEMOT1ONLESS @kellybonito_BU Wetin this one dey talk?
When last Olamide get hit?
English

@IAMEMOT1ONLESS This man is far ahead oo
he doesn’t even need to shout, the aura alone is enough
English

Jung Ba reum is the real monster, a silent killer, the real psychopath.
Kdramatopiax // PEC@Kdramaniax
Who’s the real monster here? Jung Ba-reum Moon Jo
English












