Sabitlenmiş Tweet
THEMITARYO
6K posts

THEMITARYO
@IBA_JAMAL231
Cancer 🦀/Nails technician 💅/father /teacher/mentor/
Lagos State Nigeria Katılım Şubat 2019
579 Takip Edilen225 Takipçiler
THEMITARYO retweetledi

@Owiggy_ If you like hold iPhone 16 like 10 for hand bro na your account balance
English

Na yahoo boys dey make you feel like say pressure dey. Nothing dey there if you dey stay one room sefcon, nothing dey there if na native you dey wear, nothing dey there if tv no dey your house or na small tv you get. No big deal if na plastic chair dey your parlor. Na watin your money carry you do, gradually you sef go upgrade. No allow these things pressure you.
English
THEMITARYO retweetledi

@Jidekuje @instablog9ja This thing wey you write here if na kano den go kill you thank your star
English

@instablog9ja Femi Adebayo is not a good actor, but we aren't up for this conversation yet.
English

@wealthyanalysis @TheFtXMaestro You know suppose know say na cruise poor man
English

Make I hold the 900k Chizzy 🥹
CHIZZY_BB@CHIZZY_BB
Hi mates ! Are we still on track 😂😂 let’s see urx 😋
English

@BObinrin @naijaconfra Winch chase you for imo you run to taraba where winch eye no reach
English

@naijaconfra The death that he run away for in Ibadan later killed am for Ogun state.
English

@TheFtXMaestro bro one spirit is telling me befor this year end you go boom either 8/8 or 6/6 I pray make I know miss
English

@as_qxx You know no say na agumu owo bi oga tiwa na normal Tin make dey use Am
Filipino


















