Oliday

8.6K posts

Oliday banner
Oliday

Oliday

@Iamoliday

B. Tech Music Artist. #YbnlMafia 🌼🩶

Katılım Ekim 2019
891 Takip Edilen471 Takipçiler
Oliday retweetledi
Cheezy1
Cheezy1@CheezyCheesy10·
Putting that stupid narrative to rest. I’m not the one you’d tell I don’t listen to an artiste bcus I know the other like the back of my hand & prefer them. The month the death of slim shady dropped, I remember Nas’ THE LOST TAPE album outstreamed it in my stats.. imagine me that Eminem has never left top 10 monthly & top 5 yearly stats from my DSPs since 2019/2020 that I started using official streaming platforms(MOD versions included😂). Na why I dey get listening stats receipts.
English
0
4
8
232
Oliday
Oliday@Iamoliday·
Anything wey make me get one hit, I'm on Olamide's 2010-202 ♾️ steroids.. Una don gbe
English
0
1
2
16
Cheezy1
Cheezy1@CheezyCheesy10·
I no kuku dey beg for followers, if u dey unfollow me for my rap takes.. good fucking luck. I’m just having fun and learning, na hobby I dey use Twitter do… I fit disappear anytime
English
4
1
9
201
Oliday
Oliday@Iamoliday·
@CheezyCheesy10 No be disrespect actually, Em better everybody for that seat in my book, even though Dot na my GOAT.. But instead make anybody stand make dem find seat for Em too, na everybody their deserve that seat.
English
1
0
0
2
Cheezy1
Cheezy1@CheezyCheesy10·
@Iamoliday Omo una dey disrespect Em too much oh
English
1
0
1
30
Oliday
Oliday@Iamoliday·
@iamnasboi Nosiruuuu, if you do this one na long way e go go o
English
0
0
1
4
NASIRU
NASIRU@iamnasboi·
Sometime ago, eating twice a day was such an achievement. Thank you God for daily bread. If 100k fit help solve an immediate problem Abeg drop account. 500k for 5 persons
English
4.2K
1.2K
12.1K
371.1K
Reenar
Reenar@iamReenar·
Anybody that tell me “you’re really trying for your music stuff” omo I fit just cry for your shoulder like 20 mins 😭
English
3
1
6
271
Oliday
Oliday@Iamoliday·
@Issybeatz_ Me recently, so I just tell myself I want to start working on a project and that's how I start writing again.
English
0
0
2
20
Issybeatz
Issybeatz@Issybeatz_·
Artists and producers, how do you handle creative block?
English
62
3
79
13K
Dave
Dave@dea_vid·
@Iamoliday Na check and balance make me like burna
English
1
0
1
5
Oliday
Oliday@Iamoliday·
@legit_ibhard I don confuse myself as I dey try convince myself
English
1
0
1
19
P R O D U Z A R R
P R O D U Z A R R@zarrthemaker·
young jonn and pheelz really had crazy work rate at ybnl mehn steady hits that’s crazy
English
8
24
221
70K
𝑫𝑬𝒀 ✞ 🦅⚡️
As an upcoming Artiste you get a chance to choose 2 producers from this list to make a Hit song. Who are Choosing ?
𝑫𝑬𝒀 ✞ 🦅⚡️ tweet media
English
240
47
513
34K
P R O D U Z A R R
P R O D U Z A R R@zarrthemaker·
guys, invite me come your studio make i come learn work i promise to be well behaved.
English
9
15
89
2.4K