Tae zz
1.5K posts

Tae zz
@Iamsooofd
~blank~ Sports Lover/Real Madrid CF🏟️
Katılım Ağustos 2022
127 Takip Edilen140 Takipçiler
Tae zz retweetledi
Tae zz retweetledi

@Gidmann @KingAndreasss @AsipitaAhmed Dem dey talk A, u sharply join conversation jump to Y
How e take correlate
English

@ceepomerry Registered in November and just got my call up
Is nerd compulsory?🤔
English

@Mr_Sholly__ Tried once and failed, spent days in d hospital and since then, been scared asf to even think abt it again
English

@Gidmann @KingAndreasss @AsipitaAhmed Try am tomorrow too and come post ur result😂😂 “short and simple😂”
English

@chriscxss Na set up o
Those early NBA match may play rubbish
English

@chriscxss Na just 2 I carry for there and na my last 2 game
Make dem pls for God’s sake, make those two no dey among the ones wey go do oriburuku o🛐😭
English

@ST_E_A_DY @Akhi_Aamad Una never answer the main question gangan ooo, una sure say we no go need am?😂, cos if we get to camp and e dey compulsory, the Nerd clearance no be instant something wey person fit shaperly do oo
English

@UmakhihDaniel @KingofABM @BetKingNG I swear to God, be like u rich ni
Cos wdym I go get 11m locked for betking and them no go release am for me dey tell me rubbish, lmaooo🤣
English

@KingofABM Had this same issue with @BetKingNG they refused to allow me withdraw. These bet companies are thieves!!!


English



























