Sabitlenmiş Tweet
ceepomerry
21.4K posts

ceepomerry
@ceepomerry
Building a community of graduates who are interested in NYSC & related topics.
Katılım Eylül 2023
3.5K Takip Edilen3.2K Takipçiler
ceepomerry retweetledi

@Joy1barbra Since I dey chop NYSC beans, e no purge me. I like am ☺️🙏
English

@GregNwadinobi Wait I don't understand, where Una see 3 food chop this evening? 🙄
English

@ceepomerry We chop like three foods this night
Porridge yam
Eba and egusi
Bread and stew
Which kind thing because this??
English

@EstherJames91 Shey na woman dey talk this thing like this? Ahhh😄😄😄🤦
English

@ceepomerry Use your natural fork and pick them.
Na your turn to suffer😂
English

@excelsimonifade Make trying to excel no land me for exit o
State coordinator ke 🤣🤣🤣💔
English

@ceepomerry Sure bro
If you follow my footsteps, you will excel
Or just tell me that you dont know your State coordinator 😂😂😂
English

@ceepomerry Mine has torn into pieces, 2025 Batch C. I camped in Afikpo Ebonyi as well😀
English

@iamjusttomi It's sweet, but how to eat it with plastic spoon 😩😩💔🤦
English

@jaycobson3 Na to report give state coordinator, no fish here oo😩😩💔🤦
English

@REBEKITA1_ E no get wetin you wan tell me, you dey work for kitchen 😩😄
English

@ceepomerry It’s for breakfast, the rice comes later in the afternoon and porridge yam for dinner
English













