cash11
1.1K posts


@instablog9ja I really don't know why most people will come out and speak badly of pastor's, you people don't respect anointing?
English

@Outlawwd9 This song hmm..God wey dey ball inside private jet... Modern things don carry God away
English

@virtualaviaj @DurkioWiz That one day but she no be you so make him do him Job
English

@DurkioWiz I don't care about your sentiments. Personally I would walk across and get my stuff so that the situation passes QUICKLY. I hate dragging things out. The interaction between me and a delivery driver should not last more than 2 minutes. So cross the road and get your stuff woman.
English

@AkinOkeni01 @DurkioWiz Orientation no dey for this old men o that's why entitlement wan kill Dem
English

OGA you have a family to feed.
Disrespect will not feed your family. If you have a good orientation about life, your prayer is that God should bless you enough so you can get a better job. Leave respect at home and do your job. She may be rude or portray disrespectful behavior towards you. Just give her package collect your money and go for the next package deliver you need to make money for your family.
English

@Mochainxxx @DurkioWiz @JoyisBackAgain D person na part of the problem for thisa country cow get sense pass am no worry we go replace Dem with robot
English

This country na we be the problem gan gan
Some times government dae innocent
Watin be the work of the dispatch rider ?
Even if na old man
Even if na 99 years old
The lady fucking paid for delivery
E suppose come her door kun drop am and say thank u ma and leave
Work ethics for this country na war
And this person doing the video calling it disrespect
Na sopono go lick 👅 e yansh
Idiot
English

@DurkioWiz Make him cross na no be him job him dey do? Ha ah u know weitin we don do for money.. weitin dey worry Nigerians men with seniority
English

This is heartbreaking. During the Children's Day event in Edo State yesterday 27/05/2026, over 50 children c0llaps£d and were reportedly rushed to the Edo State Central Hospital after they were sprayed with t£ar gas.
Eye witnesses say it was done by security personnel while the State government places the blam£ on "bouncers" attached to the event
English

@PRINCIPAL_XYX @NigeriaStories Fulani no get say na him you mean o make him dey move like slave with fear una go camera am him no go talk . As long as the government no do anything about it it's normal and you niggas have to live with it
English

@NigeriaStories Imagine the audacity of the Fulani Herdsman. Imagine telling a man inside that kind of car that he can’t do anything
English

@NigeriaStories Must you video una nova dey use to this shit you think videoing all the time will stop that shit .. Dem nova use gora break una head that's why .. una go calm soon
English

@instablog9ja Na normal shit him kill cow only him no go fit finish am maybe person use am come please am or him na baa lawo.. so him share sadaka shit
English

@yabaleftonline I understand that man well well e get girl wey you go fuck as a married man when you reach house you go still get the energy and d mood to make Love with your wife... Especially short tight girls
English

@GossipMillNaija Why Dem go arrest her na omo na wao o una don dey fight for God? If to say God still dey work as before all this sinners no go dey defend am and still remain alive
English

@The_Abe_Machine @Wizefeet @instablog9ja Like you just ready for them after this your comment sha no talk like this for real life your body guards no go help you..
English

@Wizefeet @instablog9ja U mean your mother has displayed foolishness for giving birth to you ?
They pay you for your believes and opinions ?
Retard
English

@The_Abe_Machine @RoselineEme @instablog9ja You just pick only her and her mama whereas you and all your family go die once .. you dey merciful o
English

@RoselineEme @instablog9ja Na and you and ur mama go first die miserably.
English

@insightechie @zoomafrika1 The infrastructure wey the church provide for educational purposes no get head for some communities because Dem dey value church infrastructure pass school own
English

@IsaacAshien @zoomafrika1 Whose responsibility is it to provide education?
Pastor or the president?
Let's face reality.. pastors don't have to do anything buh they do it cause it's part of the job.. so redirect Ur blame properly
English

@IsaacAshien @CrownprinceCom2 Na you God go do something because if people like una no dey tinubu no go dey do Almighty God will take you and your generations
English

@IsaacAshien @AsakyGRN Yes this one good
But I be addict that time oo every day like 3 blunts for years no stop
English














