Iteme
1K posts


@isthaths And you have been posting games dere for days now and now U have created another account
Make y?
Dis doesn't make sense at all
Na small children doings be dis seriously
If U know how much people use every day to stake your games and how many people stake Ur games all dis
English

@_tobyblush Man on fire
Machine gunner
From the night agent
Blood hounds
Old guard
Until you burn
Rookie
Person of interest
Residents
Chikago meds
English

@TKKKSPORTS Na all dis naim make people nor dey like post winning tickets
All dis unnecessary entitlement
No matter how little it is make Una dey try appreciate am cos U nor know how much d person don lose
Right now if I win any punter game I nor go give dime cos I have alot debts to pay
English

@lekan_mark Ur matter nor dey hard
God oil dey Ur head boss
Dis week na U get am 💯
English

@Tollu_lope @Browngiggy @vistouw Try tell your oga all this creating of new account every minute not make sense
If God say na he turn to win new or old accts he go win
All dis bastard's Wen dey impersonate am Wen make us dey waste money up and down it nor good ✋
English

@brunochiemena @Oyeade73 @Mrbankstips @officialmoore7 @Ekitipikin @LouieDi13 @mrbayoa1 Omor na me the giver
But Wen I need help I nor dey see who to help me
Only me go still find solutions myself
I don give tosay my mum dey always say na only my pant remain for me Wen I nv dash/give out
Na only God be my backup and back bone
English

@Oyeade73 @Mrbankstips @officialmoore7 @Ekitipikin @LouieDi13 @mrbayoa1 EXACTLY. NO LOUD AM. 🤫
Yet people wonder why I keep winning?
GRACE 🤲🏽
English

When I say the likes of @Mrbankstips
@officialmoore7 @Ekitipikin @LouieDi13 @mrbayoa1 OTUMBA (rip) and more, motivate me to do with GRACE what God has blessed me to do for this street.
HOW SELFLESS CAN ONE BE?
MORE GRACE @officialmoore7 ♥️
Moore Tips@officialmoore7
Let’s share 25K each here for over 10 People here in an hour 🙌🏽🤝
English

@Travisace4 @vistouw @Blessyon30 Nor b anybody fault
The main unruly is not stable haba naim make imposters dey impersonate am
U fit try am wit Lekan or Moore
D guy too dey create account every month
Make people dey waste money dey play stupid scammers games
English

@CHIZZY_BB Na 20k I need o 🙏🙏🙏🙏🙏🙏
It go reach me prepare better okro soup and stew for this week 🙏❤️❤️
English
Iteme retweetledi

@montysznn Sometimes learn to mind your business
Everybody has deir own motive of been here
Na friends Una come make
Some na to win and give community winnings too
Wat is the comparison for🤗
Dey praise you
Dey nor praise you do Ur tin and be happy 😁
Una dey find talk shq
English

You know one thing I have noticed about these so called FTX highly rated punters, they will never even notice you if you like them and say good things about them , just condemn them you’d see how quick they will be to block you.. There was a guy I do see in the comments always famzing and praising a popular FTX punter he didn’t notice him , the day the same guy adviced him cos he did something wrong was the day he blocked him 😂😂
English





















