Kelly_diceling
3.7K posts

Kelly_diceling
@Kelly_diceling
Love BURNA Boy 🖤🦍 Chelsea Fan here 💙💙 we don't do hate here ♥️♥️ insult for insult I get mouth too🤧🤧
Katılım Nisan 2022
516 Takip Edilen139 Takipçiler

@erigganewmoney Money na root if all evil until I pack am 🤲🏾
English

@smart002_ At least use this one hold body, you know this investment thing no easy at all
English

@DanielRegha Omah Lay don drop I no wan hear anything just avoid the album before ogun go kill you, we no send your ratings for here

English

@lan62128 Because of Elon Musk money you choose this path 😏
English

When we start to the beat influencers make una leave this one for me abeg 🙏
GehGeh@official_Gegeh
Cray wayyy ft Popori
English

My husband doesn’t buy me anything not even a p@nt, no birthday gifts. He only provides foodstuffs. I’m tired 😫 What should I do?
What would you advise her to do?
English


For those that got him, how is he performing abi him don de chop bench??
#eFootball2026
#eFootball

English


@SullyVault Omo I no do before my account turn to kingdom of highlighter
English

@wickedwest07 Omo where una dey see money buy coins self 🙂
English

This frauds won take my life especially this MQ nothing him sabi 🥲🥲

Ovo Escobar HBK@wickedwest07
Spin 3k coin still got nothing 💔🥲
English

@Guruftx @victorosimhen9 You wan use the boot go play sporty abi 😅
English

Good evening my GOAT @victorosimhen9 I need a football boot like the one wey you don wear for that turkey pitch make I use am play ball see if I go famous one day like you
English
























