Shivu001
315 posts


@olascubicle I don rent house i never see money do the settings 😂 I know God go run am Sha 😭😂 😂
English

@StatsbyJordan Dey play he get one time I wan chop bb 😭
Remain just 3 points o 😂
Dem give one werey team 3 free throws last sec o if Dem score the 3 points I go chop if them score 2 Dem go enter ot
Brooooo uno go believe say the werey team no score any of the Free throw 😭😭😭 naso I loose
English

EBE AWON AGBA(APPEASING TO THE ELDERS)
Ingredients:
Ewe Onitikuti (tomato leaves)
Epo Obo
Ewe Ajeobale
Ewe Omisimisin pelebe
Preparation / Uses:
Grind all the leaves together with black soap. Put the mixture inside a white container and mark the Ifa sign “Osa Meji” on it. After 7 days, you can begin using it for bathing/washing.



English

@usefulpain666 @honest30bgfan_ Make una come we no understand una again o 😭😂
English

@honest30bgfan_ I swear you Sabi what's up bro, abi make IPHONE him family members to dey aware??
GIF
English


@abazwhyllzz @boniface_jrn Jsyk, food got boring now and people only eat just because they need to eat. Nothing exciting about eating anymore.
English

I took my time to reach out to some people to be able to talk to you and understand what happened yesterday . So I’m surprised this tweet is still here and you’re allowing a false narrative to run. But I guess that’s what you wanted all along!
Not only did I have nothing to do with what you experienced yesterday, but God as my witness I DONT KNOW YOU. You might have been around people that know me, or followed people to see me but I genuinely don’t have a clue who you are and I already explained that to you today on the phone.
English































