Mercypearl retweetlediBeeee🌸💗😚@Oyinlofsoftlife·3hLiving in Nigeria and staying sane is actually a full-time job.Çevir English7821229
Mercypearl retweetlediChioma🌹@Iykyk_oma·2hEvery girl wants a handsome husband, so who go con marry my coursemates?😂Çevir English3120879011
Mercypearl@MercyOrga·2h@Astra_szn Fr Funny thing be say I no even get my real plug numberÇevir English0001
Mercypearl@MercyOrga·2hUna no go like take me to 600 this night I de engage well well oooÇevir English10729
Omah Licha 🤡🩹❤️🔥💞@mma_drizzy24103·2hOmo.. brokeness wan finish me o😫. Abeg make person show me way..Çevir English304531
Cynthia🎀🤍@slym_mama·3hDon't judge a book by it cover So make una no judge me by my post oo....am a good girl 😂Çevir English8125359
Mercypearl@MercyOrga·2hDe way I de reject boys , you go think say I get boyfriend wey love me.Çevir English10422