
@boniface_jrn @xbnxrmxl_ Sometimes na striker go comot goal wey wan enter him post…
English
®️ 🎖🎭M.ï.k.ä.ć.h.ï 🎭🎖
16.4K posts

@Mikachiscorner
Manchester United 🔴🔴... Wizkid too good 🦅 ….Foodie🌯.. Don’t take me serious🙃🙃




I don wake ooo.. Make I quickly arrange wetin I go chop this morning 🌚🤭


Instead of the buy foodstuffs keep for house, you dey chop for fancy restaurant… Later you go come Dey chop Bread and Beans with Pepsi 💔😂🙌





