YOUWITHNESSPROGRESSION💤
432 posts


@Mustaph37470729 @winner_0_01 @DanielRegha Who be these guys
Do you know him ? Why judge with out proper investigation you just watch video come dey cap fire , for wer you from dem dey open parcel for waybill and how police allow people to video.
Una no dey think Sef
English

@Nov_20_11 @winner_0_01 @DanielRegha Bro i understand everything wey you Dey say … but pray these guys doesn’t hurt any of your friends or family
I get zero pity for them
These guys wey kpai my uncle cause he refused to drop his phone
English

No-one cares if the young man was innocent or not, the issue is that the officer shouldn't have shot him after being caught (and disarmed). He has no right to do that. The victim should've been arrested, tried in court, and faced whatever punishment passed. Anyone defending the action of the officer is either ignorant or plain stup'd.
YabaLeftOnline@yabaleftonline
“I don't think that OG Millions is innocent. Someone was caught with a gun, and you people are asking for justice. These boys are very ev!l; they only appear calm when they are caught. - Nigerian youth react to the police's extrajudicial k!lling in Delta State.
English
YOUWITHNESSPROGRESSION💤 retweetledi

@Mustaph37470729 @winner_0_01 @DanielRegha The boy has family and friend obviously people knows him
If him be cultist or join any bad groups we for don hear am, what if the boy is saying the truth what if he was set up cause how dem take go open the parcel for waybill ?
English

@winner_0_01 @DanielRegha If they be criminal
Make police kpai them
English

@Mustaph37470729 @winner_0_01 @DanielRegha What makes you think his not Shey if na girl dem rape una go follow mumu feminists rant up and down just to buy favour from other females Now you dey talk say if your family na criminal make dem kpai am Until you enter situation way you go explain tire nobody day listen
English

@heiz_chucky @BenjaminUw80434 @yabaleftonline You dey very stupid very very stupid
And na still people like you will blame tinubu for bad governance
English

@BenjaminUw80434 @yabaleftonline Is gun used for anything except killing so why was he caught with a gun?
English
YOUWITHNESSPROGRESSION💤 retweetledi

@dino_thedino_ @Tfresh815 @Odumodublvck_ I know this squad Oloun obiri ikwerre or gra or elizou
You go see dem der one of this places I call
English

@GossipMillNaija Everybody dey talk cause no be demselve or der brother
English

@Grincase4lyf @youngskales Omo you dey heartless oh
See wetin you type for your fellow man
If na girl dey rape una go come dey shout shout dey find favour from other girls
English

@Grincase4lyf @youngskales You be fool
Go make dem shot you publicly
Ask you can hear the fear him his voice shouting office no be me do am , say him go carry dem go show the another person
English











