Obidient
1.4K posts

Sabitlenmiş Tweet

Can you imagine dem turn intentional man to mumu
MR EMMAN@ZILLIONsAB
@BIGDIChf Bro my story nah say i de give the girl things wey I de buy for tuck shop she de give am To another boy I spent almost all my feeding money that time wey I been de jss2 just to please a girl and the guy on the other hand tell me say he just de enjoy himself 😂😭😭😭
English

Person wey get money dem go cheat
Person wey no get money dem go cheat
Person wey sabi fuck dem go cheat
Person wey no sabi fuck dem go cheat
You give them time and attention dem go cheat
You no give them time and attitude dem go cheat
You care for them dem go cheat
You no care for them dem go still cheat 😡😡😡😡😡😡😡😡
BIG DICE@BIGDIChf
QUICK ONE WHY DO WOMEN CHEAT 😡
English


@Ad3dayo
Most of us haven’t seen his face ,but still yet he cares for us like a father
Bossu I really appreciate you
Even us we never receive your money before , we still appreciate you boss
GOD bless you
E no go surprise me say I see you for heaven last last @Ad3dayo
Obidient@Obidientmyfi
One things I love about X is that there are good people in the app with kind heart ❤️ Mk I mention them I don notice few of them
English

God bless you

Adedayo@Ad3dayo
@RoselineOmor @Mryems20 Awww 🥰 let me go and cry in one corner. This your message is already a gift and a motivation to do more. This has melted my heart. You shall never know sorry in life. One day soon I will look for you and shock you as you have shocked me with this beautiful piece.
English

@wizkidayo @Tufab Idolo don appear
Just 1 sentence
“5 meter for you “
I go first enter bathroom go baff
@wizkidayo
English

@ahmedxm01 What about me wey no fit afford dinner
I swr @ahmedxm01
English


@PreciousFolake2 Snow falling
Police attacking bandits
Police not collecting bribe
Politians not stealing money
English

@MbahMary34168 If the 10k is meant for food, I'll go for 10k.
I'm not among those who blue tick help
I go for 10k ma
English

@twenty4thgod Bluetick
Because I don miss a lot because of blue tick
English







