Sciro_de_hype

216 posts

Sciro_de_hype banner
Sciro_de_hype

Sciro_de_hype

@OlubakinT

better days ahead

Katılım Mayıs 2020
268 Takip Edilen148 Takipçiler
Sciro_de_hype
Sciro_de_hype@OlubakinT·
You got me angry still Dey tell me how to vex 😂😂😂. How I suppose vex abeg 🤲
English
0
0
0
1
BIGGEST LION 🦁
BIGGEST LION 🦁@xquire147·
Zlatan do the right thing but most of you wey dey blame am say he no suppose find peace, una think say na everybody daft like una? We mature pass ourself, person wey get family you wan dey compare him mentality and thinking with you wey no get stable gf. He sabi wetin he run 🖤
English
81
114
780
17.9K
Sciro_de_hype
Sciro_de_hype@OlubakinT·
@MissRozapepper Don’t say that, no Dey tell people how to vex when offended. What if Zlatan is playing victim card. What if there’s a lot behind the screen. What if them don settle , what if… Make we just Dey do the online thing Dey go. Leave am like that
English
0
0
0
4
Sciro_de_hype
Sciro_de_hype@OlubakinT·
@Remmzor__ @MissRozapepper If to say nah so you Dey handle your relationship, Raymond for don marry you by now but no, your agidi pass Seyi own fr. Well, online lo wa. So ro no seh wun eh
English
0
0
1
17
TheRemmySaheed 😏
TheRemmySaheed 😏@Remmzor__·
The most honorable thing that Seyi verb boy could have done was to text Zlatan to ask what the issue was, to be sure he wasn’t catching the wrong signal. At least give him the benefit of doubt since you guys had no issues before that time. But no, he’d rather act like a second hand portable.
English
23
16
132
28.7K
Joskizze
Joskizze@Jos_kizze·
@theboyfromojo Na respect be that... He respect zino na why.. And this a big lesson to other big celeb, like wizkid, burna boy.. That seyi fit disrespect them.. Because na big disrespect him give zlatan..
English
1
0
11
1.8K
THEBOYFROMOJO
THEBOYFROMOJO@theboyfromojo·
Has Seyi Vibez ever called out Zinoleesky the way he called out Adekunle Gold & Zlatan Ibile ?? Just wondering 🤝
English
140
72
2.2K
58.2K
Sciro_de_hype
Sciro_de_hype@OlubakinT·
@highchart Before tomorrow sunrise, them go cancel you too. Wetin bi your own. You won tell am how to vex ?
English
0
0
0
8
Divaberry
Divaberry@highchart·
Person call you my brother and the oloribu in you is still disrespecting him.. seyi vibes should be cancelled
English
54
10
146
5.7K
SWAGUU
SWAGUU@seyi_vibez·
Iya LOSEYI know how many pikin she born But Apology accepted Egbon Adugbo Pls next time don’t do back up artiste to diss me on a song Thank You Zlatan
English
4.8K
4.7K
41.5K
2.6M
#WorldPresident 🌎
#WorldPresident 🌎@Zlatan_Ibile·
It actually hurts that my brother thinks I would diss him in anyway. It’s literally a misunderstanding. @seyi_vibez it’s all love bro, when you’re ready to talk it out I’m here !! ❤️4L ABURO MI
English
6.5K
9.7K
71.7K
3.6M
Sciro_de_hype
Sciro_de_hype@OlubakinT·
@Ifeanyichukws @seyi_vibez I don unfollow you guy you mumu, so nah picture dey determine greatness 😂😂😂😂😂mummy chukws come and see oo
English
1
0
1
668
𝓘𝓯𝓮𝓪𝓷𝔂𝓲
@seyi_vibez The difference is clear bro Work on yourself, you and zlatan no dey the same level in anything See Bat wan dey feel like Eagle😂😂🤣
𝓘𝓯𝓮𝓪𝓷𝔂𝓲 tweet media𝓘𝓯𝓮𝓪𝓷𝔂𝓲 tweet media
English
51
12
864
63.3K
Sciro_de_hype
Sciro_de_hype@OlubakinT·
@Yung4XL @seyi_vibez Why hurt people like that at first. FUJI motor keh. actually thought Ibile get Seyi for mind fr. You can’t tell people how to feel when hurt okay. If our friendship nah to Dey diss me con Dey talk say nah play Abeg i no do. Very unsensitive of Zlatan to be part of that project
English
1
0
0
75
YunG
YunG@Yung4XL·
@seyi_vibez Bro is just too rude for his mid career, person reason you with maturity and na wetin you fit post be dis? So person offer am money to do back up make he no collect am cus who you be?
English
4
0
12
6.6K
Michelle Yeoh
Michelle Yeoh@michelleyeoh77·
@seyi_vibez Hand must touch davido and zlatan, because I know davido is the one pushing zlatan to disrespect you
English
24
0
33
32.9K
OMOOLOMOOFX
OMOOLOMOOFX@1OMOOLOMOOFX·
Asake Ololade, Mister Money, just bodied the game. He has now emerged as the richest Nigerian artist, surpassing the likes of Wizkid, Davido, and Burna Boy, with a net worth of $98 million. Mister Money no dey waste time!
OMOOLOMOOFX tweet media
English
6
11
13
334
Sciro_de_hype
Sciro_de_hype@OlubakinT·
@MaziEMPIRE @Zlatan_Ibile @seyi_vibez You can tell person how to feel when hurt. Nah him Album oo. The amount of effort bro. Everybody should be responsible for their actions first then settle. He go make send make Seyi diss AG like that make AG no scatter everywhere?
English
2
0
3
748
Sciro_de_hype
Sciro_de_hype@OlubakinT·
@Zlatan_Ibile @Raedrey2 @seyi_vibez I love you Zanku walai. Eyin fans, no Dey tell person how to vex oo, forget maturity, the lyrics of ‘Fuji Moto keh’ haaa e go far but cleared, no quarrel Ibile ❤️
English
0
0
0
10