Praiz0 📸

29.1K posts

Praiz0 📸 banner
Praiz0 📸

Praiz0 📸

@Praizo_

Photographer 📸

Katılım Nisan 2020
2.6K Takip Edilen2.8K Takipçiler
Praiz0 📸
Praiz0 📸@Praizo_·
Cucurella dun comot Chelsea,na who I 4 support be that 😪
English
0
0
0
50
Praiz0 📸
Praiz0 📸@Praizo_·
I no like Spain and Argentina 🫩 If Argentina win ,happy for Enzo (na bastard btw)
English
1
0
3
426
Praiz0 📸
Praiz0 📸@Praizo_·
These creative ideas wey Dey my head ,hmmm
English
1
0
4
190
$cotty🦹🏾
$cotty🦹🏾@starboyscotty·
One of the best nights of 26
English
1
0
0
107
Zamorra 🐈‍⬛
Zamorra 🐈‍⬛@Zamosings·
France no even wan play this third place , it shows 😂
English
1
3
6
358
Praiz0 📸
Praiz0 📸@Praizo_·
Make Rogers and Palmer use that celebration choke una next season 😂😂 🥶 * 🥶
English
2
1
3
372
Praiz0 📸
Praiz0 📸@Praizo_·
@Zamosings I wan load that level plus rain wan finish us for here 🤣
English
0
0
0
20
Zamorra 🐈‍⬛
Zamorra 🐈‍⬛@Zamosings·
Food Dey for lazy woman ooo, na only lazy man go suffer 😎
English
3
7
9
422