USERNOTFOUND
4.2K posts

USERNOTFOUND
@ProblematicNPC
CHELSEA 💙... I post before thinking... I love anime
somewhere on planet earth Katılım Aralık 2022
230 Takip Edilen186 Takipçiler

@Fedrickkkkkk As I take book every game for TL
I no see this one pol
English

Me and you know say like 7 games go cut this one but we go play am regardless 😂
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

@39billion Make nobody give any excuse oo
100 no too much at all
English
USERNOTFOUND retweetledi

nigerian niggas out here casually flipping $0.06 to $140k
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

You fit think say e no fit do b2b make you regret one more 😂
100 no too much
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

@39billion Sportybet is ready to recover their money, I no dey play make I use my money go chop 😂😂😂😭😂😂
English

Everybody don turn on notifications for this man.
The respect that comes with winning is unreal.
Imagine he drops another game that booms 200m with no void
Atleast 5million people go play am😂
I wan see excuse wey sporty go give
39@39billion
After those voids as I see wetin sportybet give me las las, na small remain make I tell dem to carry the money back but nevertheless we turn their heartbeat to 155 bpm.
English

@39billion Ogo!!! You suppose post your own winning ticket oo make we see na cus na you get the game
English

@39billion You will do it again. And there will be no void this time
Sporty go cry
English
USERNOTFOUND retweetledi






