HEARTBROKEN TINO 🤦💔
951 posts

HEARTBROKEN TINO 🤦💔
@Robbyjeanacker
either I make this money or I die young 😡💔
Katılım Nisan 2024
455 Takip Edilen103 Takipçiler
HEARTBROKEN TINO 🤦💔 retweetledi

@FemmyVickky Please I need it help a brother my phone is 50/50 gone 💔😪
English
HEARTBROKEN TINO 🤦💔 retweetledi
HEARTBROKEN TINO 🤦💔 retweetledi

Na person wey dey use Benz cash out ₦5m o. You wey no get keke, go see ₦10m from ₦1k stake, You no go collect am. Oloriburuku.
Oluwaseun moving train.@Oluwaseun0905
Partial cashout of 5m ✅✅
English

@dsaxking Abeg boss help me I'm so sorry I was so rude it's really not easy more wins 🙏😪😪
English

Winner no dey oo. You all can see that predicting games isn’t easy at all. Always give punters their respect ... e no easy. But I will still give that 2k to someone or maybe 4 people as staking for midnight game 500 each
FURY TRADES@fury_trades01
@dsaxking Winner never still dey ?
English

@leodey4u Lol lies Igbo gals aint built like this it's calabar lol
English

What if Endrick pulls an Eto’o 2.0? 👀
• Samuel Eto'o left Real Madrid due to a lack of minutes
• Eto'o rebuilt his career at Espanyol and Mallorca
• Eto’o then joined Barcelona and made history, winning the Sextuple
• Endrick now leaves Real Madrid due to limited minutes, joining Lyon on loan
• What if Endrick eventually signs for Barcelona… and thrives there, just like Eto’o did?
• Fun twist: Endrick was known as a Barcelona fan growing up... His childhood idol? Rivaldo
HISTORY CAN REPEAT ITSELF! 🔥

English

@dammiedammie35 Nigga don knack am wetin no good still give am fake watch 🤣 all this bitches no wise
English


@Motion_Boy_ POV make sure you confirm her pregnant before any further thing
English

@cedathewiper_ Bros thank God say you see food no dey mock others
English

@Guruftx He better make he die cus he see money he no collect na mumu man the least 100k I go press cash out
English

@ICE217_ Omo una dey try dey do talking stage no time for that shit
English

@tunjispeaks247 @Desmund_Oris We are getting more trophy calm down fam
English























