
@SAMKLEF Na be the most useless person wey i don ever bros you too mumu ooo
English
Braimoh Damilola
772 posts

@SwaggalisticD
Don’t let your background put your back on the ground











Livinus Nwonsu exposed the school self acclaimed King Mitchy renovated in 6 days 💔💔💔




“Government wey dey receive allocations but no fit renovate schools, na their ol0shó dem send go help renovate school in just six days. If e easy to renovate schools in six days, why government dey refuse do am? The person wey give una money, him papa be president. Why him no inform him papa about the school, make the Minister of Education handle am properly?” — Isaac Fayose








Verydarkman I hope you’re happy now that Phyna sister is d£ad — Izzy Ogbeide












World pls help me oo I’m dieying inside