Travis
184 posts


@yabaleftonline Hope my mama nor Dey church story go long for hux o😂🤦♂️
English

@yabaleftonline Dem Dey look as she carry stone. Unar nor stop am o. Till she don hit the woman unar dey hold. Bad people. Especially who video. 🥲🤦♂️
English

@instablog9ja Thank God you’re not ur husband. The worst would’ve happened 🥲
English

@yabaleftonline This is woman na idiot oo
Thank God say nor be she be even president jezzz 😂😂
She worst pass her husband o
English

“I want to appeal to the young people in the entertainment industry. Burna Boy, Asake and Davido, we want to see you emulate Akon and open charity foundations to help the poor with your money. The Maybachs and Rolls-Royces are good but you can still help. The burden on the government is huge.” — Nigeria’s First Lady, Remi Tinubu urges Nigerians artistes
English

@yabaleftonline Hunger never catch am. If he's hungry, he will definitely know the way to the pot. Na normal thing
English

@alexbasil8 Una still Dey play forgiveness. E com make me Dey pity am 😂😂🤦♂️
English

@thebigdammy I nor see anything for ur back talk less ur eyes 😂🤦♂️
Country hard to debit this period
English

@LilyjoeBae Na that art work go later kill one of them before dem calm down 😂
English

@OdasheeFredy @mekwafendi If u observe she don give person number already Dey there 😂
English

@Ebubechukwu27 Hmmmmm.
Wetin person nor know nor Dey kill am. I need to confirm myself
English























