maX
9.2K posts

maX
@Thatoutsider1
Don’t gas yourself you’re not all that. You get the hate that you give out. 🫵🏿
No where & everywhere. Katılım Şubat 2023
252 Takip Edilen262 Takipçiler

@Odumodublvck_ @real_champz try Dey advice your ur stupid papa sha😂 make u nor go end up like am cuz dem say like father like son … so wise up
English

@hypetribeng I don even forget how Burna Boy dey everly tweet self 😂😭
Him no be banger boy like una fav 😃
English

maX retweetledi

@lifeofolaa So as una nor get anything to post about Davido career una turn outsider 🤣😂😂
English
maX retweetledi

@jamiuxxiv E don finish for this one body
Make e just sell Hin tiktok give me
English

maX retweetledi

@Symply_Tacha Simple facts mama T. U dey zuzu from time to time but facts.
English
maX retweetledi

@MIKECHRISLER01 @ArewaAdebukolaa Na every eke market day FC Dey do this one😂😂foolish pigeons
English

@I_am__badru He been think say wizzy get motion, but na mouth
Ewedu mouth 😅
English

But make we talk truth, Burna really cooked with this video:
“After I beat am finish I still wait for like 6 hours maybe hin oga go send squad, but na tweet I see, I come dey blame myself say I even touch am cause he no worth am”😭😭😭
benny.@1BENNY7G
“no be 10 people beat DJ Tunez, na only me and na only two slaps i give am. i swear with my mama, if i dey lie make ogun carry my mama go anywhere wey Wizkid mama dey… he come go dey tweet, i think say he go send squad. na internet their own power dey.” — Burna Boy speaks! 🗣️
English
maX retweetledi

@_DannyMerry Stanship go make some of una dey behave like non living things
English



























