TheDC
329 posts


Money wey make girl from poor home look me tell me say I dey always wear one Jean and 3jean jackets bcos say she see boy wey just collect iPhone XSmax new one, girl wey I dey always send my 3k-5k give for school when I de work for salon, the funniest part bsay nah only tfare her papa Dey give her go school and extra 5k till semester finish, nah me be the mumu guardian angel 😂
NEMESIS🍃@CocoAfrica69
Money for a man is like a makeup for a woman. When a man has it, he can't be ugly, stack up my gee.
English


@carterefe__ @wizkidayo Ur papa go soon collect no worry still Dey enjoy 🚶🏿♂️➡️
English

My love for him is greater than any thing or any amount of money in this world.
001 till I dyeee🐐❤️
Davido@davido
Send ur account abbaz 15 m for u love u
English

@OneModupe I go mistakenly slap you and pack your thing back your mama house 🚶🏿♂️➡️
English

Egbon you go don 40 ooo thank God for snapchat filter 😭
Acube 🦾@Dammie_Dammie
Wake and bake with HQC.
English

@YKoluwaseun9 Person say he resemble bandit 😹😹 una mouth no good 😹😹😹
English

@DaddyKayNation1 Boss we can’t give up now 🥹 we can’t be unlucky 365days let’s go hard 😒
English

@OneModupe @heis_beebah @5starbarber_1 And your parent they spend money on your school oo chai died as how na 🤣🤣
English

The impressions are dropping. Now i know we are closer to the win.
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

























